congratulations oh more pot to you
you don buy spoon ?
2026-08-11 13:38:16
6
Lorenx!… :
Indomie pot is ready. E remain carton of indomie
2026-08-11 10:41:15
5
INSPIRED WAVE ★ :
without fraud, na so man supposed start life..
2026-08-11 10:31:06
687
CHAMP 🎟️ :
Give am chance, na benz o
2026-08-11 10:57:51
8
DMS :
i no dey buy pot 🍲 I dey go my sister house go thief am
2026-08-11 07:00:50
361
E-M-CLOTHING :
Make una congratulate me tooo all win nah win 💯😁😂
2026-08-11 15:07:51
33
BIG HOPE🏐❤️ :
That feeling say you buy something with your money 😂😁
2026-08-11 13:15:24
13
MvtechAfrica :
nah kettle I never fit buy, the day I go buy am I go buy drink for all my neighbors 😂
2026-08-11 11:49:29
54
🌹 pretty⭐️Carla🦋💜 :
Congrats stranger🥰 don’t let any fraud/Os negative comment get to you
2026-08-11 11:50:54
22
MAYØR22 :
congratulations bro ,more pots to achieve 😂
2026-08-11 10:40:20
2
HARMONY 🇦🇨 :
abeg who dey tief spoon from my kitchen because me no just understand
2026-08-11 10:04:45
14
Ms.Rho❤️ :
I remembered when I bought curtain and standing fan with my own money for the first time ..Omo na everyday I Dey shout ..No touch my property o ..congratulations e no easy
2026-08-11 14:06:07
16
T~NINETEEN solar Tech 💡⚡️ :
You go buy pot na my mama house and her eldest sister house I thief all my pot even frypan na only spoon and fork I use my money buy
2026-08-11 11:14:58
15
BIG DABS ♑️ 🧚🏻♀️ :
I go move my mama pots once it’s time
2026-08-11 10:08:00
28
Chop chop papi :
As someone who bought everything at once, I highly recommend what this bro is doing, it’s way better than the stress of putting everything together at the same time.
2026-08-11 11:22:29
8
de_junior_autos001 :
Na man you be e no easy
2026-08-10 19:27:15
80
Ruth Light 🔥🔥🔥 :
Home appliances is different from Property bro😅😁😂🥰
2026-08-11 08:19:58
5
MAJESTY👑⚡ :
na so I take start o😂.
now I'm even looking for space to walk in my room
2026-08-11 09:09:10
35
𝕱𝖗𝖆𝖓𝖈𝖎𝖘 𝕺𝖇𝖔 𝕵𝖓𝖗 ✞ :
I never buy pot for my life 😂na my mama two pots I go carry. Na only kettle I don buy
2026-08-11 09:22:44
28
ogenyi2+ :
na so i take buy properties worth 2m.
each dayvi buy something big hungry go wire me like some day's before i recover but now am proud of what i set up in my room
2026-08-11 13:07:07
5
esco_wurld :
A very big congrats,I untap from your grace😂😂
2026-08-10 19:18:20
11
Don Zedek :
where una dey see money 🥹
2026-08-11 08:11:45
11
Prosper💸🎈 :
Brother it’s a win but delete the post 🙏
2026-08-11 00:21:09
7
To see more videos from user @primemuse2, please go to the Tikwm
homepage.