😹Omoh I pray for long lasting marriage ooo but if I’m treated bad I’m leaving 📌
2026-08-11 06:48:18
488
ELON& MOM 👅🥰 :
My mom no Dey dis setting ooo 😂😂😂😂 she get fra 😂
2026-08-11 08:01:24
83
🌸~OMOWUNMI~🌸 :
I no see man for comment section oo😂
2026-08-11 10:15:13
1
🎀 Sumaiyah 🎀 😌 :
My mom no Dey take at all she nearly divided my step dad with cutlass 😂😂
2026-08-11 05:41:15
65
styledbymimi80 :
My mama wey be pick me….. my ex will say your mom is a good woman why she no go be good woman when she be mumu😭😂abeg make nobody put me for talk
2026-08-11 08:24:55
69
oyinhairline_andcosmetic :
First of all, get a wayy!!
2026-08-10 18:42:40
81
Olawunmi Aduni :
Jokes on them my mom didn’t accept disrespect😂so who I come be to accept such🚶♂️🚶♂️my mama nah Queen
2026-08-11 08:11:10
34
stlyedbyzaivanihub :
If I start to Dey talk I go cry
2026-08-11 10:02:01
2
. :
I don’t even physically look like my mom 😂😭
2026-08-11 07:03:48
13
Precious🤎💫♏️ :
My mother nor take nonsense oo so why should I🤷♀️😂😂
2026-08-11 08:03:42
4
BLACKGIRLMAGIC🖤🐝 :
My mum wey go sleep floor make iyawo kekere sleep bed with husband 😂😭
2026-08-11 08:00:49
34
barewascollection :
This exactly what hat I use to tell any guy that asked me out I’m not ready for marriage drama and if he really wants to get a submissive wife he should go to the village and marry but here in city girls had wise up 😂😂
2026-08-11 08:29:40
8
𝓥𝓮𝓮♡ 🌱💕 :
Me when advice my mama to commot from the marriage ,na me wan kon suffer for any mumu marriage
2026-08-11 04:23:25
8
🙂↔️ :
Me wey my mama get fra
2026-08-11 09:21:54
1
riike278 :
I like as my mama no accept any disrespect in marriage the moment it’s started she left and am happy she chose herself even tho me and my sisters were still little then but she made the right choice 🥹May her soul rest in peace ❤️
2026-08-11 08:29:49
4
BIGYEMIET😌✌️ :
Mi o gbo paaaa 😁
2026-08-11 04:29:13
4
To see more videos from user @pinky__soft, please go to the Tikwm
homepage.