@milesthacreatorr: Part 298 | “Being a boyfriend these days be like humiliation ritual” #selfdevelopment #masculineenergy #feminineenergy #women #milesdefinition
He sent me this 😂,,person wey still get all him ex number texting and calling them ,,wat my eyes has seen ehn all in name of relationship 😂😂😂
2026-08-11 20:23:20
0
I’M NOT S’IYKE!! 🍫🍫🍫 :
I dey use wetin my two older sister dey talk take dey measure Life. Eg : " Don't let your Boyfriend deny you from meeting your Husband". I can never understand this statement.
Kindly stay singke till you are ready to meet whoever you deem fit to be your Husband.
2026-08-11 17:05:19
4
Omo$ Billionz 🪐 :
My own tlk say she n the ex dey chat but them get boundaries 😂 I laff
2026-08-11 13:57:37
0
Wake up to reality :
Them go dey use fake quotes dey feel good
2026-08-11 09:53:43
1
DANNY_DIOR🚀 :
I just noticed my girl her ex dey ask her make them see but i just keep quiet monitor the movement make i chase her commot 😂
2026-08-10 23:57:12
20
🦁KîngDîamønd⚜️❤️ :
Bro make Una no Dey advice this girls nah
2026-08-11 09:37:59
10
:
I can’t block him I don’t want to be rude
2026-08-10 20:11:42
36
. :
This is just 100 per cent true
2026-08-11 06:54:30
8
Mr Kay-kay :
Give back same energy.....they no dey give woman advice....she lives by experience.
2026-08-11 06:00:40
14
Build With Jessy🇺🇸🇨🇦 :
My man you just day add to my turma 😂
2026-08-10 23:09:47
8
Big Linxz :
If you ask them what are you doing for me they go say peace of mind for me wey you never allow rest ?
2026-08-11 07:30:39
7
Banks :
You dey mind them, later them go say single life is the best
2026-08-10 19:52:05
7
𝕄ℝ ℂ𝔼ℝ𝕋𝕀𝔽𝕀𝔼𝔻 :
Real bro.. bf come be like humiliation ritual
2026-08-10 18:40:47
14
Okunbor Isaiah Aisos :
Miles dy always dy for us 💯
2026-08-10 18:25:52
11
Green woods media :
Just know say Miles dey for you
2026-08-10 22:47:21
7
AsAbA gYm RaT 🏋️♂️ GEMINI♊️ :
everyone wants relationship but cannot cope with the characteristics.
2026-08-11 04:09:30
5
Lil Ruf 🐍❤️ :
Omo
2026-08-10 19:15:30
6
M Į R Æ Č Ł Ẽ 🔫 🥀 😈 🪖 :
fact bro
2026-08-10 19:12:08
5
Banks :
One of my ex talk exactly this same thing about her ex... Since then I no even take her serious
2026-08-10 19:52:38
5
daniel_liz1 :
They only love the idea of relationship and the aesthetics that comes with it ,not what it takes to be in that relationship
2026-08-11 06:12:52
4
AMBLESSED🥷🛜 :
Babe deh don’t mean anything to me ,I like you more than them 😂 Na weitin dem tell me
2026-08-11 07:22:28
0
To see more videos from user @milesthacreatorr, please go to the Tikwm
homepage.