@scopy_dc1: E don do nah abeg💔😔

𝐒𝐜𝐨𝐩𝐲_𝐃𝐜✨🧎🏾‍♀️
𝐒𝐜𝐨𝐩𝐲_𝐃𝐜✨🧎🏾‍♀️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 August 2026 19:05:56 GMT
104073
13339
104
2487

Music

Download

Comments

justscott67
T p :
I still cry yesterday night 😭 una sure say hope still deh 😭
2026-08-11 17:08:50
0
abdullahielmer.05
GREAT GUY 👳🏻 :
sorry my bro we same way
2026-08-11 22:30:48
0
mockingbird828
Mockingbird🫣 :
I don’t know why I always feel like something is missing. 💔
2026-08-11 22:04:06
1
iam_okboy
❤️‍🩹OK BOY❤️‍🩹 :
Omor me self I no just understand watin Dey sub😞😞
2026-08-11 23:00:26
1
sukination11
JUST ME🥷☠️💔🥺 :
if na you dey do me ejeh e don do nah 🥺
2026-08-11 12:40:11
1
big.shalli001
Big shalli 📿🧎‍➡️ :
Just take risk 🙂‍↔️✌️
2026-08-11 07:46:39
81
prozzy.dx
☢🍓 卩𝓡øℤℤʸ Ďא ♣☜ :
Sometimes I dey reason if I go still make am?
2026-08-11 15:50:05
27
lawal77771
LAWAL🇿🇦 :
since they born me I never say allhamdulillah 💔😭🤦
2026-08-11 10:59:08
35
georgemuller404
ᘜ乇ㄖ尺ᘜ乇 爪ㄩㄥㄥ乇尺🥷 :
boss dis one wey Yu just dey post sad comments, I hope all is well Sha
2026-08-10 19:35:32
30
jfrosh4q
JFŘÒŚĦ🌝🚀🔫 :
Omoh u just describe me finished 😩😢🥰😭
2026-08-11 10:28:57
11
mawhub01
Gaozu Snr :
No money to take risk again 😕
2026-08-11 13:31:37
8
ola41832
Ola🎲 :
Your own is better brother:me iPhone 13pro to iPhone seven 😭
2026-08-11 11:23:01
6
pupoiyrio
Emmanuel :
Friend don turn enemy because insufficient funds 💔
2026-08-11 11:59:49
3
emmanuel.com275
🎍_StAi_AwAy🚶 :
Abeg forgive me e don do nah Ejoor nah 🥺😭💔
2026-08-10 20:15:02
8
oluwabidemi04
BIG BIDEMI 🥶 :
So you don’t have peace ?
2026-08-10 22:46:12
3
jahbless77
Jah Bless 001 :
client? ❌️girlfriend?❌️peace of mind?❌️omoh if na you dey do me abeg forgive me nah💔😓😞
2026-08-11 12:22:47
1
harbeeodun360
(-ÄBḎÜŁ ŠÃMÄḎ-) :
Ogo scopy 🥰
2026-08-10 21:01:34
3
victorlionson
VictorFX Hub :
omo bro 💔 same here Rick your life 💔
2026-08-11 13:17:25
1
sexyhookup0
达米 :
Hand deh meet this boi true true o 🥺😳
2026-08-11 04:54:52
1
t_i_r_e_d_s_o_u_l_4_1_9
H_O_O_K_U_P_B_O_I_👌 :
Omor e worry mind gan seh bammi 💔😢
2026-08-11 09:13:25
1
alhajiwanbay1
Alhajiwanbay1 😇 :
Joor na 😢
2026-08-10 20:41:10
1
To see more videos from user @scopy_dc1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About