No be say i no wish to do ham 😭😭but my mummy will beat me it has now turn an habit for me
2026-09-30 06:59:01
2
Hartilola fabrics :
Where he dey always waka go self? 😂😂😂😂😂
2026-09-29 07:22:21
793
Rãre Gëm :
me wey buy item 7 and I almost finish am on top bike😹
2026-08-27 17:08:51
397
IFEOLUWA ♌️💕💐 :
I buy pizza dey chop am inside Maruwa 😭😂
2026-09-29 19:18:37
195
Tweezyomomummy :
I must make sure afro beat kpai
2026-09-29 21:09:46
2
Ayomide💋 :
Me ehhhh he go Dey do me like sey make I fly reach house
2026-09-29 08:38:29
566
Mimisola seme 💞💞 :
Abeg all of una wey Dey buy big plastic of plantain or potato chips to keep at home how u Dey keep am😩me I Dey chop everything in one sitting o😩😩😩
2026-09-30 12:45:37
1
A🦋R🦋I🦋k🦋E :
Today is my son birthday wish him well guys
2026-09-30 13:25:55
15
Cargo agent in osogbo / Lagos :
I buy fry yam for road 😅nah inside bus ah Dey chop am 😅
2026-09-30 07:45:36
18
* :
Especially Suya Naa one after the other I go Dey throw ham for mouth 😂😂😂
2026-09-29 11:33:46
111
Khadiboo♍️ :
I go sick if I no chop am for road
2026-09-29 12:15:57
144
Rachel Oyebode :
i no fit carry suya reach house, i go chop am finish inside keke abi road oooo.. but d rest i fit still reach house but not suya
2026-09-30 12:52:24
1
Oluwafisayomhi 🤭❤️ :
Nah for road I go chop ham finish me wey no get shame at all 😂😭
2026-09-29 14:21:23
15
ABISOLA ❤️😍✨ :
I swear na Yoruba people Dey comfortable pass for this app 😂😂😂
2026-09-29 14:49:43
5
Ms Flora🌸💕 :
Even if nah raw rice I go still chop am 😭😂
2026-09-29 23:44:45
6
Treats_By_Karphy :
If I no pinch am for road my body no go calm down 😂
2026-08-11 19:47:28
415
Almightyjoy26 :
My friends Dey alway call me shameless big girl
2026-08-11 03:10:52
7
Pepeyo ❤️😋 :
Me wey dey chop eba for road 😂😂😂😂
2026-09-29 10:37:25
13
Omolarasola :
Mo ma ji je ni😂😂😂
2026-08-10 23:38:00
107
Ameedarh💕 :
Especially suya😂😂🥲
2026-08-27 19:38:18
30
RIRI’S CLOSET :
Me wey deh chop hot fried potato inside Maruwa 😂 na there my mind go dey
2026-09-23 15:30:31
7
𒈞꧂𝕍𝔼𝔼𝕋𝔼𝔼 𝔹𝕀𝕋𝔼𝕊🍱 :
I can't eat it on the road but I will be looking at it constantly 😂😂😂😂
2026-09-30 09:35:18
6
beebah_collection :
Especially corn and coconut 😂😂😂
2026-08-11 09:03:12
115
BHIDEX 💛🤍 :
If person con Dey look me for road i go look am back
2026-08-27 22:06:50
21
Her father’s dawter🤗💕 :
If I say make I rugged am reach house my body go dey shake for road ni😭😂I fit dey pinch am small till I go reach house😂my sis use to call me ojulowa misturah😭😂
2026-09-29 09:52:35
11
To see more videos from user @real_marhlik, please go to the Tikwm
homepage.