But no be all of them dey relationship to solved their problems Oo Geh Geh.. I've seen same women come into a mans life and noticed say tins no balance for him side and you see dem supporting the man wit full chest.... i see am before and thier married today... Dat one no mean say you're not making sense Oo bros... kudos to ya..👊🏽
2026-08-10 21:11:29
1
THE BLACK ADAM :
this guy fit make person craze ooo..
OGA I no be God..
2026-08-10 21:13:02
0
Victor Nice :
Talk to me Mentor 🔜 I swr 🤗❤️🙏🏾
2026-08-10 21:43:17
1
David Utong :
now i know what it mins to buy data everyday
2026-08-10 21:18:20
0
emtechgadgetsaccessories :
Gehgeh you will live long for us 🙏
2026-08-10 22:01:20
0
iliyapolmi :
Na because of your videos i dey buy Data everyday
2026-08-10 20:03:32
5
Maxwell K Fogah King :
My guy always on point
2026-08-10 19:58:52
2
KANAKU :
Nah big celeb you be ooo
2026-08-10 20:01:29
2
Lobe Chukwu :
na real matters
e dey make woman see man finish
2026-08-10 20:56:03
1
🌵JAGOLEE🌵 :
Geh Geh say so oh oh Guys 🤣
2026-08-10 20:51:25
0
Che Che emmzy :
hello
2026-08-10 19:59:59
1
paddy900k :
This guy erh may God bless u 🥰
2026-08-10 20:34:30
0
Kenzie :
Ah hear daddy
2026-08-10 20:48:28
0
chidera monwuba :
no bi lie my boss
2026-08-10 20:15:49
0
Jayeola Mustaphanz :
big sense dey this talk o i swear
2026-08-10 20:23:19
0
LUCKY STONE :
am first here
2026-08-10 19:57:40
0
Prince Paul :
you always make sense ☺️
2026-08-10 20:03:38
0
G boy :
I swear na true ooo
2026-08-10 20:02:25
0
Bengazy 🥰 :
Infact your full of wisdom
2026-08-10 22:08:54
0
Kenny black :
Bring me back when it gets to 20k like 🥰
2026-08-10 20:11:30
0
Yõüñgdõçtõr :
come and council me for 6 hours alone nau
2026-08-10 20:00:52
1
Dani Garcia24 :
women dey relationship to solve there problem
2026-08-10 20:55:12
0
DM BLACK@ :
keep your congee to yourself never look for a woman until you make money p😳💯💯😁😁
2026-08-10 21:29:09
0
To see more videos from user @gentle101000, please go to the Tikwm
homepage.