I love her confidence if nah pastor or Alfa dem go don run😂 🏃
2026-08-10 22:12:34
240
Btech :
Ogun wey she call two times wey no answer 😂
2026-08-10 22:39:58
63
TOMAMA🍒 :
Abeg where this location Dey?
2026-08-10 22:47:05
41
F O :
This woman go get confirm 🥰🥰🥰
2026-08-10 20:52:55
307
Ayanmakinde kehinde Alabi :
let mama finish the lyrics na ,I want check something
2026-08-11 02:21:10
1
MON.TEE :
if na pastor she for don run😂😂😂
2026-08-10 20:21:17
302
Only One IMAGE 🌎⚽💯 :
Some traditionalist, their heart are so pure than many so call pastors and Alfas 💯
2026-08-10 20:34:01
110
joshuajohnsonjosh :
all this thing no dey work
2026-08-10 20:23:24
21
mr indomie :
the woman is very calm ajeh💯💯
2026-08-11 01:54:01
2
yusha♓ :
Pls can I love her plc2
2026-08-11 02:23:43
0
Luminant Anthony :
chai so touching... though am a Christian but I like what she did
2026-08-10 23:06:20
0
Ah-Ridoh🪖☠️🥷🏻 :
Where I fit see this woman kaiiii😅😂
2026-08-10 22:14:09
0
Davo :
This woman is a real Abiyamo. See the way she stand and send does girls in and stand on her fit to face them. Very calm woman and also forgive them without prolonging matter
2026-08-10 21:24:49
72
REMEDY💎🥷 :
alfa go don japa 😂😂😂
2026-08-10 20:33:56
48
SIR SHEDY :
Una de play with una life 😳
2026-08-10 20:22:46
90
Queen 👸 Lizzy🥹💓🌸 :
The way she stand on her feet and defend the other two women 🥺
2026-08-10 23:09:26
23
naomimyers37 :
Abeg what’s the location I want meet her
2026-08-10 20:35:49
89
Murphy Jay paw paw :
I trust my alfa he go wait I swear
2026-08-10 22:06:27
18
To see more videos from user @kun_zlim1, please go to the Tikwm
homepage.