@meet_your_stars: #meetyourstars #90BillionGang #ochacho #icekingochacho #peller

Meet Your Stars ⭐
Meet Your Stars ⭐
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 August 2026 00:59:43 GMT
96224
9527
109
1112

Music

Download

Comments

kingmula77
kingmula77 :
Teni done dey chop this update lowkey since 😆😆😆
2026-08-11 03:30:30
878
nellytizzle
Felix :
The boy love music, he’ll achieve is dreams🔥🔥
2026-08-11 09:17:47
303
busybrainmosco
busybrainmosco :
na Teni car 🚗 garage be dis
2026-08-11 09:08:47
25
geeboy870
Gee Boy ✨ :
Money na everything guyyy 😅
2026-08-11 03:09:01
153
masi_0021
𝕸𝖆𝖘𝖎✝️🦅 :
E don Dey choke peller
2026-08-11 10:07:22
95
juwonbtc32
JUWON BTC :
Abeg make ochacho money choke me too
2026-08-11 14:04:12
1
world_confide217
🫀🦁 :
Teni sabi hide update ooo😲
2026-08-11 08:33:39
61
derickowens0
Hellboy_official :
Dey be like mother and son 😂
2026-08-11 08:12:12
27
sayless1244
Kwesta🪖 :
This boy really love music
2026-08-11 08:21:50
183
epicfitnesso
EPICfitness 🎖🥈🥇✔ :
ppl they hide updates ooo
2026-08-11 09:44:41
1
jayrenzzgram
Jayrenzzgram :
To be honest the boy sabi Na bcs of say how him papa Dey promote am that’s why una see the boy finish
2026-08-11 10:10:52
14
george_uc
George_uc :
omo ,the money really long o🥶
2026-08-11 12:42:06
1
maxonmotion
MAX 🦅🇳🇬 :
swear so you dey enjoy this song
2026-08-11 12:35:29
2
dannywax3
Danny :
Peller go promote tire today 😂
2026-08-11 12:21:44
1
user7974638141762
user7974638141762 :
ochacho don use 400meter take over social media ds year 🤣😂😅
2026-08-11 04:54:03
26
user1029620733657
zeezi :
ppl Sabi hide update ooo
2026-08-11 09:51:31
6
blessed_oia
BLESSED OIA :
He don dey choke us ochacho money don dey choke us 😩
2026-08-11 10:35:38
10
blackdude316
RUMAH RASTA :
dem just de do anyhow
2026-08-11 02:49:42
18
wonderrecent1
OCHE MUST SHINE :
Una sure say I go fit meeet up so? Which one be 90gb again 😂😂😂
2026-08-11 08:49:47
14
zanniestyle
ZANNIESTYLE & ZANNIEMAN ✂️ :
Teni lowkey ochaco money choke 😅
2026-08-11 12:21:03
5
chococo.ng
CHOCOCO.NG(NICKI'S EDIBLES) :
the boy and teni come resemble..biggie gang
2026-08-11 10:07:05
4
To see more videos from user @meet_your_stars, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About