@rich__dark: #trend #goviral #rd_somori

RD_SOMORI
RD_SOMORI
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 August 2026 02:44:15 GMT
43974
8291
214
510

Music

Download

Comments

olamilekan741
🥷🏾Since.17th🎭🌚 :
Omoo my friend spare me 5h and I greet him the second day Omoo
2026-08-11 21:32:43
0
big_shark340
💦🦈BĨĞ-ŞĦĀŘĶ💦🦈 :
I gift my guy 50k one week the following week I no get shibo 😂😂😂😂
2026-08-11 20:33:28
0
naomi00love
naomi00love :
I swear bro you go press 1m sef dust ham sometimes to press 10k omoh
2026-08-11 12:14:06
1
assedeeq10
BIG OLADENI♐️ :
Omoh I no fit press 3 for person this period 😪
2026-08-11 03:30:11
30
ayobami1220
Ayobami :
Normal
2026-08-11 20:46:53
0
reminiscehorlami
REMILEKUN💨🥂🫂🛜 :
As I Dey like this 5k senior me Ajeh but base on believe 🙏
2026-08-11 10:29:22
2
big_rokkee
ÄDĘ__👑👑 :
lol bobo life go far 😂😂😂🥰🥰🥰I can relate this moment I Dey now
2026-08-11 19:00:56
0
okans4369
Okan’s ✪ :
I can’t even pressed anything like this
2026-08-11 19:25:09
0
bankky_012
Bankky_012🦀 :
2.5gb data na water me wey Dey sub 100gb before 😂
2026-08-11 09:14:46
11
minoz300
Minoz :
Nah dah stage I dy now 😂
2026-08-11 21:26:52
1
gascar111
gascar111 :
E be like say everybody dey go through a lot at this moment 😂
2026-08-11 17:40:10
2
chasedc70
Australia 🇦🇺 CHASE 🥰💕 :
Fact ✌️
2026-08-11 03:25:20
21
n_6_32
️ :
5k yen nah gbuza ooo 🥺🙌🏼
2026-08-11 08:45:02
11
dray12356
Big dray :
To be a man isn't easy especially who get alot of responsibility
2026-08-11 10:41:30
2
mascara00001
✞𝐒𝐎𝐅𝐓✞𝐓𝐇𝐔𝐆✞ :
Sure bro 😎
2026-08-11 04:47:07
5
showkiller04
Marshal XX🎈 :
Who you wan tell😩All is well
2026-08-11 05:37:48
3
001bigrichie
~ ꧁ASK FOR RICHIE🫶🤍༆꧂ :
Boss
2026-08-11 02:47:30
3
flexzino5
Flexzino ☠️ :
I swear my bro nah true
2026-08-11 03:45:59
2
chelseagabriellee01
theracheljadee :
person con dey use abeg survive 🥺only few can relate
2026-08-11 08:55:58
3
mullerchase85
Mr DND💥🎴 :
Omo I no fit give my mama 50k this period 😭
2026-08-11 07:00:13
1
mohdxm
MOH’D- - XM🪙❣️👽 :
40k khe 5k something omo ogo nd something u self go sit down things say watin I do way Dey make me see this kind money
2026-08-11 03:33:36
1
...ola153
😍...OLA💕😍 :
that kind thing
2026-08-11 21:42:15
0
To see more videos from user @rich__dark, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About