@iam.roff: DELTANS ARE SUFFERING DELTA NA KEKE STATE #stayROFF

ROFF 🦷
ROFF 🦷
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 August 2026 08:55:52 GMT
36299
3740
222
71

Music

Download

Comments

mc_aromachima
Mc Aromachima :
omor nor be lie bro , millions dey enter the state every month from federal . but na only flyover them say the money dey enter. light self we nor dey talk go that side
2026-08-11 23:14:32
1
maryebele
Mary Ebele :
Am in your dm
2026-08-11 18:31:30
0
_son_ofman_
God Leads 🎲 :
This video need to go viral till governor see am..Keke don many pass human beings for 9ja
2026-08-11 21:09:52
0
rich_men_talk
Etadafe :
Wetin local chairman cun dey do???
2026-08-11 10:07:10
62
ne_mi62
ne_mi62 :
na that sea port own Dey pain me pass
2026-08-11 15:54:42
38
ben_mike15
Mike :
If governor drop like 2 local government chairman the rest go get to work no time
2026-08-11 14:25:44
15
emmaeze77
official wavy :
bro all the full Nigeria na the Same thing
2026-08-11 13:04:09
22
oghara.hair.n.clo
Shop with COMFORT CLOSET :
Even abia state wey no get oil develop pass delta state
2026-08-11 20:05:55
11
mko_sport
M.K.O Sport movement :
I tire ooo, I done even send message make him develop football for the youth to see waiting go keep them busy ooo, till now no respond
2026-08-11 21:35:51
4
mk_machara
Big_MK🧿 :
Nothing dey sapele, e con be like say we no join for this delta
2026-08-11 19:34:51
3
officiadozie
Dozie :
No space for delta state again, keke don cover everywhere
2026-08-11 15:37:22
16
jephtar.o
JULY 5 :
brotherhood is proud of you na real keke warri
2026-08-11 15:15:51
12
ruebenabudu
no your way :
thank you my brother
2026-08-11 19:33:42
4
cr7petra6
Ronnie gurl:🎀🍒🇵🇹🐐 :
Aswear them just Dey road for us the poor masses to Dey trek well
2026-08-11 18:26:55
5
illixbigz22
illixbigz ⚡✨ :
Like i tire na so so road them de do i tire sef
2026-08-11 19:42:23
5
janelilian23gh
Jane Lillian :
omo so sad...oil state
2026-08-11 09:44:50
11
b_osunde
OSAS :
keke state
2026-08-11 09:58:16
2
olori.0147
olori.auto :
Bro first of all take a flower 🌹
2026-08-11 14:48:12
6
promise_2343
P R O M I S E ⚡ :
boss I need UK acc
2026-08-11 16:00:44
0
user8168694147367
user8168694147367 :
Thank you 😊💕💕💕🙏🙏🙏
2026-08-11 19:12:12
2
oghenekaro0022
X22 :
2026-08-11 19:16:40
1
ehiemapoise
youngnyero :
baba na only warri be delta state.. talk say warri n ughelli nor dey generalize.. becox delta state get other places like agbor , obiaruku, abraka. but na only ur side u dey talk
2026-08-11 12:24:22
4
harvmill5
Eric fidelis :
Bro u never see bad road come Benin your mind go Dey 😂
2026-08-11 14:13:35
3
sirparis06
Midnight echo :
Real talk nothing is developed in delta state
2026-08-11 16:24:58
3
To see more videos from user @iam.roff, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About