@jumokejolaoso:

Loni
Loni
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 August 2026 09:06:02 GMT
177678
16896
232
2514

Music

Download

Comments

mummcy77
mummcy77 :
but i no see my period abeg if u see am direct it back to me
2026-08-12 08:33:26
0
that_nursecrocheter
that_nursecrocheter :
I go still blew no worry
2026-08-11 12:01:46
1
hairbylizallure
HAIRBYLIZALLURE |AYOBO LAGOS📍 :
Una no quick talk ooooo 😭😂
2026-08-11 17:43:44
0
highklass94
Hernykeh :
U no quick talk ooooo I don get belle 🤨
2026-08-11 16:11:54
0
kemisolalere
KEMISOLA Provisions Stores🏪 :
Abeg make I carry am oooo 😳Mqke God makes it happen🙏
2026-08-11 16:38:13
88
aya_fash
ayafash :
even with belle we go still slay 😂😂 and rock well
2026-08-11 15:29:47
85
miseannaakins2
Miseanna :
I don carry belle .. u know quick talk😁
2026-08-12 01:41:00
1
tifeh_souvenirs
Souvenir Lagos🛍️📍…. :
I Dey get body temperature since morning 😩😩.
2026-08-11 16:50:29
1
rhikkyroyalgem
Rhikky Royal Gems 💎 :
Why una no quick update 😩 emi ma ti loyun🤣
2026-08-11 19:06:23
17
accessoriesbyolawu
🥰❤️ENIOLAWU07🤎🥰 :
I go carry belle still do oblee with my husband nd girls AMEN🙏🙏
2026-08-11 15:56:09
19
biggestmercy06
Everythingbymercy🛍️ :
Last year own wan gimme pb 😹them go hold me tire for dis one😹
2026-08-11 19:57:57
5
olaitanbeautyworld
MAKEUP ARTIST IN ORE/ONDO STA :
Don’t worry I go don drop my own before then
2026-08-12 10:38:37
1
useromodolapo_o
Omodolapo_o :
You no quick talk oo 🥺🥺🥺
2026-08-11 21:53:37
0
enehhelen2
LENA’S THRIFT CITY🛍️🛍️ :
First trimester na death sentence 😂😂😂😂😂
2026-08-11 19:57:12
0
akinlabijustinah
Akinlabi justinah :
i carry last week but this week I don comot am
2026-08-11 18:08:02
3
jeenarh_
Jeenarh_U💍 :
Omo you no quick talk o 🥺 I don carry 😋
2026-08-11 16:53:33
1
tianah_1233
GODDESS❤️😍 :
Them no Dey tell person 😂😂😂😂
2026-08-11 16:25:01
0
miemiet1
miemiet1 :
Ahhhh u no quickly talk now😫😫
2026-08-11 19:56:05
0
rashyberry49
Rashyberry❤️🥷🏼 :
Una no quick advice me I’m 3 months gone but I go manage myself sha 😏
2026-08-11 18:34:50
1
omogeyetundhay
Adufe🤎adunbarin😍matoshi 💃 :
Late advice 😫🤦
2026-08-11 12:25:40
1
cutieflora3
cutie flora :
I don carry am i go still oblee😹
2026-08-11 15:34:39
3
okikiolaelias851
Kyky ❤️ :
Omo you no quick talk o 😩 na 2months today
2026-08-11 18:31:40
3
styledbybookeey_
Fashiondesigner in Gowon/ipaja :
Best advice so far
2026-08-11 16:04:50
0
zizordatty
ASIWAJU 🤩❤️ 👑 👸 :
I don get belle
2026-08-12 13:55:06
1
To see more videos from user @jumokejolaoso, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About