😂😂😂😂 me nor get partner 😂 but u see dat ten dinars chicken. i nor dey mis am every Monday🖤💯 😂😂 nor be dead fowl ooh, it's about to die 😂
2026-08-13 20:55:57
5
SOLUTION MINISTRY :
my sister friend how are you how you doing I'm surprised to see you
2026-09-18 11:34:13
0
꧁࿐💦 𝓜𝓞𝓜𝓜𝓐)💦 ꧁࿐༵ :
Not everybody please am yoruba girl and since i come this country i don't have anybody that I'm dating and by god Grace i'm going back this year
2026-08-14 23:02:12
3
omolayo ponDis 🌸🌹 :
pls don't say Yoruba girls, just say some of dem
since when I get to this country I have never did such even though I base in gamiz work so pls just say some of them and no be only Yoruba 😏😌😂
2026-09-19 13:44:12
3
socida g.p ♋️♋️🇫🇷 :
I Wan laugh but make I hold am first
2026-09-22 11:01:31
1
adeshola olasukanmi :
what of Benin lady
2026-09-06 22:37:36
0
OLAMI ❣️❣️❣️ :
no be only yoruba even other tribe I have seen them you don't need to be bias
2026-08-14 18:46:34
0
Joseph John :
God's bless you for saying the truth
2026-09-19 10:50:56
2
MikkyGoldbackup♉♉ :
𝑐ℎ𝑎𝑛𝑔𝑒 𝑢𝑟 𝑡𝑜𝑝𝑖𝑐 𝑛𝑜.𝑏𝑒 𝑜𝑚𝑙𝑦 𝑦𝑜𝑟𝑢𝑏𝑎 𝑡ℎ𝑒𝑦 𝑑𝑎𝑡𝑒 𝑔ℎ𝑎𝑛𝑎
2026-09-15 18:29:30
0
Man like Edumaco :
leave people wey dey Lybia and talk about Nigerians wey dey ITALY 💪
2026-08-13 14:18:04
2
lord would :
really 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-11 20:11:15
1
💫🙏2things33💫🙏 :
I like you ❤️
2026-09-05 20:50:23
0
ELEJIRE 567 :
even do d third wife z der wit dem
2026-09-05 14:14:28
0
roseangela209 :
abeg you too correct,
if me dey tell Dem,, Dem go think say i nor like dem
2026-08-14 18:35:28
0
Meritbrown :
hmmm another person still dey reason like me
2026-08-21 08:07:06
0
Daddy Cool :
Hahaha tell them 🥰🥰🥰🥰
2026-08-26 10:05:29
1
Oiza♡♡♉ :
As in ehn 😂😂
2026-08-14 00:16:09
0
Mercy Faith :
please tell them l tell you
2026-09-03 22:13:00
1
MIKE :
i we love to hear more of yours story if possible dear
2026-08-11 19:58:22
1
kennygold❤️ 💨 :
It rain everywhere not only yoruba, am yoruba as well and am in this country for like 3years now without any relationship.
2026-08-24 20:35:54
0
ogbeide6 :
beautiful queen how are you doing please when are you coming to Nigeria
2026-08-11 21:24:54
0
@Lover 👩❤️👩 Girl👸 :
exactly my sister
2026-08-18 11:36:05
1
🍭💦 Her dreams 💦 :
lol no be only am the first wife 😂
2026-08-13 10:23:52
2
Lady🤍Presh111 :
Omo this one hot.😂🤣🤣 they are coming for you🫣
2026-08-17 14:39:16
1
To see more videos from user @omawumi804, please go to the Tikwm
homepage.