Forget sentiment no one has hit reach my blood 🩸 Olamide baddo.
2026-08-11 23:01:20
5
Niyenzie👽🛸 :
Na Olamide make timberland Dey trend for Nigeria 😏😏😂😂
2026-08-11 21:23:20
303
BABA OLA² :
Ladies Sneh and Gentlemen Sneh
2026-08-11 23:33:47
50
Big P🌷🦚🦋 :
Olamide 2015/2016 na fire 🔥
2026-08-12 00:12:07
11
PKene’s_Auto|Transporter :
Olamide blow Phyno? Oga Wetin you Dey talk abeg?
2026-08-11 21:44:40
27
Charles official_ :
Oga Davido pass olamide for everything 🤔
2026-08-11 21:25:30
20
Big RIZz🦅 :
Davido no even reach Asake olamide boy for hit😂
2026-08-11 20:52:09
281
JASPERISME🏝️🤸 :
u don forget say nah him bring timberland 😂
2026-08-11 19:35:12
220
Lilwiz_Williams :
No artist get hit reach olamide ,na only Wizkid go fit follow am drag 😂😂😂
2026-08-11 16:53:19
158
hammed abideen :
Baddo na my ewure 🐐 😂
2026-08-11 23:57:11
15
_SHAMZI_ :
Timber land and red cup na Olamide bring am oh Chaii baddo really do things 😂🔥🔥🔥
2026-08-11 20:29:19
123
TheRealOlajuwon01 :
Davido has more hit songs than Olamide. Hit songs are different from popular songs, so make una learn the difference before una start comparing artists
2026-08-12 00:27:27
9
Destiny blog :
they wan deceive davido make do giveaway for dem😁
2026-08-11 22:57:18
5
Soulja :
Davido no even reach lil kesh for hits
2026-08-11 22:06:08
10
HABEEB 📿🤲🏻 :
If no be mohbad issue David no reach naira Marley hit
2026-08-11 22:46:33
12
Mr Greedy 👌 :
Bro sometimes it’s not all about legacy and history. Currently Davido dey top Olamide for big hit songs. Abi you fit compare them globally?? Respect to Olamide for making our childhood enjoyable but currently, nahhh
2026-08-11 22:31:51
6
Ajibola :
dem set trap for am e jump enter am😂
2026-08-11 21:49:04
30
Currency twist :
Olamide ke if he sing nonsense finish them go call am legend
2026-08-11 22:34:57
6
ope yemi 🧵🪡✂️ :
😁😁
2026-08-11 20:46:25
47
21dehuslaa :
Make we forget joke oo Davido get hit song oo
2026-08-11 21:33:46
42
Tiana Campbell 🫧🫧💋 :
Na davido make us know the word “AZA” till today 💯
2026-08-11 22:06:30
12
**ẼL~HĚKÎMÏ** :
🔥
2026-08-11 20:36:57
16
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm
homepage.