Them never set you up na😂💔make I heal finish give una premium gist… Now na only my cousin brother and junior brother be my brothers o.. I no really send the rest
2026-08-12 20:16:37
668
🏆𝐆𝐫𝐞𝐚𝐭𝐧𝐞𝐬𝐬🐐 :
Till dem Judas u
2026-08-14 00:13:43
161
Sue🤓💗🇳🇬 :
See you as my brother keh,me i want you oh.
2026-08-14 16:51:38
113
UNIQUE AMARA🌸💜 :
All this boys wey dey call me hg 😏
2026-09-26 17:56:39
0
Giddy :
the funny fact be say I no get anybody wey I fit send this stuff give
2026-08-13 00:47:38
168
Dedee🧷 :
Just friends keh
2026-08-15 09:53:54
1
culmen🍃 :
She sent me this I replied with… Jamie Lannister 😂
2026-08-13 20:02:46
78
Rey’s Mart :
I love that boy pass woman😭😭❤️
2026-08-14 18:49:36
27
SG..🥏 :
very colorful setting
2026-09-12 06:27:03
6
Little_miss_Westcoast🇨🇦 :
Brother my ass😹 I’m done
2026-08-13 16:22:33
39
🎀Ms Daisy :
Lesbian bestie needed
2026-08-14 16:14:56
5
MR. PRINCE 🤴 ESCOBAR 🪖 :
Brother wey go show you shege 😂💔
2026-08-13 21:57:26
22
VENDORLEE🀄️🧧 :
shadow banned people where una dey😂
2026-08-14 23:28:52
9
P R E C I O U S🥷 :
Peter fit deny Jesus wey wan carry am go heaven, who i con be.
2026-08-27 12:08:07
0
ᒍᑌᑎIOᖇ 🥀 :
Omo me nah one man mopol oo
2026-08-13 00:50:31
17
🤡DUBEM🤡 :
Them no de see me like that o
2026-08-13 02:42:28
38
Dr Kel :
Brothers Ke. Pple wey go sly you las las. Make everybody de their de abeg
2026-08-13 16:05:47
20
DAMISA 🖤🦅 :
Werey no Dey TikTok 😅
2026-08-12 21:33:03
65
AURAċłë☠️👹🐍 :
He already Dey show for share🥺❤️🔥🔥🔥
2026-08-14 11:44:24
16
Absongs :
omor I get like 3 brothers apart from my siblings 😂
2026-08-12 22:28:56
17
GSquad👾🙌🏽 :
man oo woman oo. all na homies
2026-08-13 08:19:18
6
To see more videos from user @ollydluffy, please go to the Tikwm
homepage.