I like as Jarvis no put mouth for her husband family matter 🥰 . If not hmmm them go talk say na she dey push peller.
2026-08-11 21:43:32
47
Kelvin 💫 :
people are just stupid
2026-08-12 09:23:02
0
Stayaway :
Person talk be like the wedding make Jarvis crase 😂
2026-08-12 09:01:57
5
with god🦂🦂🦂 :
he doesn't want it for them because of disrespect from people on social media
2026-08-11 21:19:40
10
Uchenna♉️ :
But why was he looking sexy?🤣
2026-08-12 05:56:02
5
Ebi James :
Jarvis no even dey there self 😂😂😂
2026-08-12 07:35:33
5
Aseeyah_fantiya :
2026-08-11 21:56:02
0
fummyt :
lol
2026-08-11 21:33:25
1
olaleyeoluwatoyin349 :
l😁
2026-08-11 21:42:51
0
Vic Prym :
as na social media dey give u food u no want make dem chop too??
remember you dey here today by the power of social media.
u go just caution dem no to post anyhow
2026-08-11 20:51:46
7
Miss Scovia 🇶🇦🇵🇸🇺🇬 :
Your hands go touch millions of dollars before the end of this year in Jesus name... say Amen 🙏
2026-08-12 06:05:23
5
Hanny :
Person wey don marry plenty wives na gay? Some people have bad mentality ooo
2026-08-12 03:16:00
1
🥰😍Ifunanya Chukwu 🤗😘 :
But why our wife barb molo molo 😭😭😭
2026-08-12 09:15:11
1
Binta🥹🩷 :
I wan go viral
2026-08-12 12:54:36
1
queen Ada 🥰🌸🫶🫂 :
ohh chimo 🤣🤣
2026-08-12 08:03:09
0
MUMMY YUNNY👸🏼💪🏻 :
🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-12 00:37:14
0
Big fenty :
😂
2026-08-11 21:43:36
0
Rush💞 :
😂
2026-08-12 11:30:39
0
To see more videos from user @realnightclips, please go to the Tikwm
homepage.