3 days too small you done sleep for like 8yrs make them think say you done die? The time I go wake up 1 dollar go be 1m naira 😂
2026-08-11 23:56:39
36
Bamzy Cruise 😂 :
Me Wey never see 50$ before
2026-08-11 23:24:55
1
Johnny :
I go guve my family 50k then disappear.😩
2026-08-12 00:36:11
14
TIMILEYIN ❤️🔥 :
I go turn deaf and dumb and I go make sure everyone know that I’m deaf and dumb so them go look me less I no go no if any body dey suffer so them no go put me for talk
2026-08-12 01:28:32
0
Ashley barnet CEO :
I must see this money
2026-08-12 01:57:45
0
Demola🪖 :
I go first swap my phone to 6s con tell them say I Dey find work go
2026-08-11 23:23:03
7
REALLIFE7g :
I go first declare support for APC make everybody hate me
2026-08-12 00:06:03
3
ÑTBÇ 💹 :
buy new sim card
2026-08-12 01:01:15
1
opetheplug :
I go first buy iPhone 3G make society look me less
2026-08-11 23:20:39
6
Bespoke tailor in Agbor 🪡📍 :
$50k sef 😔
2026-08-11 23:31:39
6
𝘔𝘶𝘵𝘪 ♧ :
I ho Just Dey chop Dey sleep ❤️🩹😣
2026-08-12 00:57:44
0
patricia Evelyn :
I’m
2026-08-12 00:53:03
0
𝔹𝕀𝔾 𝕊ℍ𝕐🤍🍀 :
First
2026-08-11 23:20:09
0
:
Fact
2026-08-12 03:14:47
0
twaistchase :
Real I wan rest 💦❤️
2026-08-11 23:19:41
1
$TUNNA :
Numbers Changed, go ghost 👻
2026-08-12 00:54:46
0
Bigx :
😎
2026-08-11 23:24:01
0
Rich over nightfx :
🧏🏽☘️
2026-08-11 23:32:10
0
To see more videos from user @t.r.i100, please go to the Tikwm
homepage.