Chai, night work no be for the weak. e get how d sleep go hit u, and u will be like if dem wan sack me make dem sack me jare😂😂
2026-08-12 19:45:12
306
resque concepts :
but to sincere is not funny o
2026-08-22 19:31:20
0
J.breeze ☘️🌹 (young ice p❤️) :
i was ones there thank God for his grace 😅
2026-08-23 06:02:31
0
Big💕LADE❣ :
only the Chinese workers can relate it not easy to put food on a table
2026-08-12 06:40:08
190
Bigpockets :
if you no work for factory you no fit understand night shift 😂😂
2026-08-13 19:43:24
67
🫂💫🔐SOUL MATE💍💊💍🔐👑 :
dis reminds me when am still doing salesgirl in ibd,when ever customers come to withdraw or do transfer,I will tell dem cash no dey or network is bad and people have been complaining dis to my boss,if my boss ask me will say ahhh seh dat man wey come yesterday e cannot pay charges ni,my boss will say werey lawon people yeh
untill one afternoon my boss came to shop while am sleeping and said MADAM give me 5k there without opening my eyes I said CASH NO DEY!!NETWORK IS BAD i made dis statement at d same time
my boss SAID NA GOD GO PURNISH U FOR ME😂😂
2026-08-14 21:36:19
16
betty :
after they will say Nigeria youth no dey hustle is not easy have been there before
na everyday I dey sick
2026-08-12 07:07:00
95
fatimogf3 :
I need work
2026-08-22 06:19:36
0
TOMILOLA❤️😍😘 :
May God crown our efforts in Nigeria 😩🤲🥲
2026-08-12 14:34:59
17
David :
I work for daraju just cos of night, I run comot leave the salary
2026-08-13 16:44:21
32
Frank Ogie :
if I Perish I perish 🤣🤣🤣
2026-08-13 07:01:01
15
Adekunle Ademola Adeshina :
Hmmm…Atije atimu. I wish you guys the best
2026-08-12 21:21:27
10
YOUNGKING :
Na so I take carry five bags of salt mix with one bag of sugar for biscuit factory😂
2026-08-13 22:07:36
8
user olu bomb :
a time will come 🫴 it will become a story for them. stay strong brother and sister soon. ur time will come 🫴
2026-08-12 09:57:01
17
Harjielar96 :
on top she use earpiece for not to sleep 💤😂
2026-08-13 09:32:13
15
♣♠♥♦𝙰𝙶𝙱𝙴𝙺𝙴♣♠♥♦ :
me wey work for pale G still work for daraju even Sona for sango I work classic sef I work omor I no dey work again nha me and my handwork till God answer my prayer
2026-08-13 08:48:08
23
EmmySam💪 :
Back then I will stand and be operating Machine at night dozing off small small , thankGod Machine no cut my hand , is not funny
2026-08-13 13:55:04
11
Daddy Little Girl💕 :
Omohh back then at chafeng for Ikeja 😂.Ko easy o ..God crown all our efforts
2026-08-12 14:35:10
5
Kenneth Joshua :
na so e be for our company
2026-08-15 12:00:28
7
Baba Dee... :
God go kuku bless our hustle,begin self employed is the best I swear
2026-08-12 07:39:14
7
Sommietee Apparel :
comment section don finish me
😂
2026-08-15 16:35:47
0
Real Exonerate :
You no try for your colleagues o😂😂
2026-08-15 14:21:20
1
don Chris :
I need a good job please
2026-08-14 16:38:43
0
collins7⚽ :
go store first make i check something😂😂😂😂
2026-08-14 11:26:55
0
OSASBENT :
you just make me remember rong chen many years ago 😅ahhh, we work like say we wan buy Bugatti with the money...😂
2026-08-15 05:19:33
1
To see more videos from user @mitope01, please go to the Tikwm
homepage.