3 years na I never on my generator, oyigbo or nothing
2026-08-12 19:50:09
112
BENARD :
Any Izuoma obeama Afam residents let’s link up
2026-08-12 23:28:53
18
DE-PRINCE :
stay in oyigbo and have peace of mind
free light, water and Security
2026-08-12 20:27:42
44
✡︎ 𐕣 :
Me wey dey stay for Iwofe I never see light for my own house since I park go there e don tay reach 3 years now….imagine paying for house rent every year when you don’t stay there….but come Oyigbo here light dey 48 hours
2026-08-12 16:21:25
57
Bigc😍 :
since I dey oyibo my phone never off, light yapa, network clear self
2026-08-12 19:32:40
66
Toria_nuel💫💓💕 :
No try this shading again
2026-08-12 21:42:20
16
Ini :
I'm in umuebelle precisely
oh chim
2026-08-12 18:21:54
21
Pinky❤️🦅 :
Me wey leave ph enter oyigbo nko😭
2026-08-13 01:38:45
7
Corixo🫥 :
If Una reach Obeama Una go know say nah heaven light 💡 247
2026-08-12 18:27:02
60
Eke🖤🐈⬛ :
Oyigbo wan damage my life and the small skill I try acquire 😩
2026-08-12 22:51:14
9
not_ur_regular_black_gir :
No shade we never receive for this Oyigbo way we Dey stay 😂
2026-08-12 22:20:53
8
YHU NO BELIEVE :
At least good cheap and steady light no disturbance if Efcc or sars
2026-08-12 21:41:11
5
Fortune Nkwuche :
I like as everybody just Dey talk good about my LGA for CS 😊🤭😂
2026-08-12 20:29:18
19
Esther🌷 :
So all of Una they this oy 🙄
2026-08-12 20:48:45
16
_iffyy_Oriaku✨🌹 :
Me way leave for iwofe road run come back Oyigbo nko? Oyigbo to the word🙌❤️
2026-08-12 22:40:45
22
To see more videos from user @paragon_dc, please go to the Tikwm
homepage.