Blocking is childish 😏 why not just allow them keep watching
2026-08-14 18:46:43
369
Mr. introvert :
Block khe them must see the doings oo 😂
2026-08-12 19:05:19
1105
D A V I A N🏜️☀️💜 :
I no go block I go give them lifestyle 🙂↔️
2026-08-12 21:03:36
442
Treasure🧸🏌️♂️🦦 :
Even ppl wey no except am go chop am 😑
2026-08-12 17:31:32
696
Vøkan :
have u tried ghosting
No dp
No read receipts off
No last scene
And post sometimes and never watch their status mute it
that's how I forget so many people for years now
2026-09-28 22:40:16
0
௱尺 ŁΛƓØ🇺🇸💔👿🦍 :
Hey stranger,I mean the one reading this, everything will be fine soon🥹🤲🏻🫂😭
2026-08-12 22:47:00
153
أولوا سيجون :
I no wan repost make them no see my move sha😂😂
2026-08-12 21:02:52
117
Emma🧃❤️🩹 :
No need to block, they gats see that big boy lifestyle
2026-08-12 23:05:55
119
_sunrise_aura🌹💨 :
I fit block my bestfriend join
2026-08-13 16:49:42
59
✨Sharie ✨ :
Block keh. I wan mk them see my doings joor 🥲😂
2026-08-14 20:14:04
13
C A E S A R 🥶 🌴 :
Me wey no Dey follow anybody talk
2026-08-12 16:39:47
21
𝙰𝚗𝚞𝚘𝚕𝚞𝚠𝚊𝚙𝚘🦦❤️ :
I go just dey post lifestyle dey ignore text 😂❤️
2026-08-17 11:22:09
11
LUCY :
Blocking kee, na to leave then make dem dey feel my vibes
2026-08-15 19:14:16
10
ᗰᖇ EᗰOᒍI 🙂↔️🤍 :
Guy I done change number start new life 😹
2026-08-13 07:09:01
46
𝕸₳Ɽ₵ɆⱠ🦋❤️ :
Blocking❎ Snubbing✅
2026-08-14 21:46:16
7
Wescon global concept 🎨 🖌️ :
Ajeh 📌 e never clear self I don dey blocked almost 200+ people's 😂😢😹
2026-08-14 16:25:55
7
𝑴𝒓 𝑮𝒕 𝕏 🏖️ :
We don’t block we ignore💔
2026-08-15 19:32:32
6
🤎Ñkäsĩ✨ :
No need to block, make dem see say the Big boy lifestyle don com back
2026-08-12 22:57:42
9
:
I’m pregnant 🤰😭😭😭😭😭
2026-08-13 05:42:40
18
Tolani Comfort :
people way dey for u nko
2026-08-13 15:23:38
38
Mirabel❤️🥹 :
This thing no easy oo since them shadow banned me I just de comment everywhere…!🤧
2026-08-14 14:51:02
15
⃟ :
What if nah because you never block them e never clear 🙂
2026-08-13 14:16:26
12
OLA👑🤍 :
Na 2023 i block pesin last.😑
2026-08-14 18:46:26
7
To see more videos from user @dc25979, please go to the Tikwm
homepage.