no action on my complaint from that number because my IPO fill the form ask me and my guarantor to sign in lion building area A after five day in cell
2026-08-13 01:08:41
0
Ben :
Why does Nigeria police force don’t have simple triple numbers anyone can master, like example 888, 119,611,999,677,, is it so difficult to have a triple number?
2026-08-13 00:05:32
1
Layla's lagoon🐕 :
why I go call IG when my uncl na assistant to IG 😂😂😅 he dey answer me asap😂😂
2026-08-13 00:45:28
0
St'Daniels :
Abeg which country be this ooo.
dey play
2026-08-13 00:30:09
1
E BLACK :
shey police dey allow you carry phone enter inside police station ni
2026-08-12 22:44:06
3
leo30s5 :
The third one
2026-08-12 23:32:44
1
chudi98 :
it depends on the case
2026-08-13 00:47:43
1
Babatunde :
Sound so easy go police station and see
2026-08-12 22:50:20
9
Mekus Mekus :
Sounds easy until you wan bail persin for police station. Even dat bail form no go enter ya hand until you don pay money.
2026-08-12 21:03:19
8
UBÅÇĚŅÅ :
No pay if them go allow you go
2026-08-12 21:11:00
6
Stanlite-engineering :
oga go and talk to your officers....
2026-08-12 21:20:50
3
prince Raymond :
oga you go gree release the person?
2026-08-12 22:04:35
1
Omeke :
Una no fee do watin Una den tok
I Neva see who go police come out for free
2026-08-12 23:31:13
1
Donhitbenjamin :
number wey you go call 2moro and them no go pick
2026-08-13 01:17:37
0
Foreign✨💫 :
in English please..........
2026-08-12 21:57:36
1
💖✨Next of kin💖✨ :
Police 🚓🚓🚓
2026-08-12 18:17:35
1
itzpairkizzfundz :
easier said than done oo for station we nor mouth to argue with police oo who nor get helper dey get sense na why we nor dey bother nor be say some of us nor dey read am
2026-08-12 21:44:42
1
BIG KAY :
number weh Dem no deh gree deh pick
2026-08-12 21:27:55
0
Charex :
Is the Police aware of this. Cos them they charge for bail steady
2026-08-13 01:17:09
0
DAVHID 🏧🌍 :
Sir your police officers will not obey this
2026-08-13 01:23:18
0
Ariyo olamide di mario :
As if Dey go allow you enter with your phone
2026-08-13 01:27:41
0
king_musasa :
you sef know say it can't be possible
2026-08-13 01:22:41
0
Tusolo Nosiri :
i don hear oo
2026-08-12 21:39:15
0
To see more videos from user @radiogenie007, please go to the Tikwm
homepage.