Davido con unlock all BABDO FANS ✨ I don’t know say we plenty like this
2026-08-13 15:44:56
81
Mrleo504 :
Davido don make olamide trend again 😂 king David 💯❤️
2026-08-13 21:30:23
11
Chinasa🥀🥰 :
Wizkid and davido fans all together na olamide fans we be
2026-08-14 19:00:27
28
CASH :
Olamide hit song na for Yoruba people,, OBO na worldwide
2026-08-13 07:18:07
6
Frank musky 🏆🇺🇸 :
Everybody na olamide fans we just keep quiet if you price you pay
2026-08-13 07:31:49
23
ÎNFÎNÎTŶ🫶🧃♾️🤍 :
Whoever started that comparison make we find am kill am 😂😂😂
2026-08-13 07:00:47
7
beberose5728❤️🦅 :
omo na Davido fan set am up 🤦😂
2026-08-13 07:55:13
7
LUCAS FELIX💙 :
Davido wey dem dey write song too😂
2026-08-13 07:03:57
5
Joseph 🪖❤️ :
Lowkey even the real 30bg close to Davido gon be regretting it lowkey but can’t speak up likeeee, i have not even come across one of Davido music on my fyp likeeee, I can’t scroll twice I’d come across badoo song!! ❤️
2026-08-13 18:24:29
5
Ayoni Luxe 💅🛍 :
Person wey no get family support but still be LEGEND 💪
2026-08-22 06:08:53
13
Đ₳₦₦Ɏ ₵Ⱨ₳₴Ɇ 🧑💻💸👨🦯💼 :
it's a sin to write YBNL in a Small letter
2026-08-18 16:02:41
18
🦍🍯𝙄𝙉𝙏𝙍𝙊𝙑𝙀𝙍𝙏 🦀🌴🥾 :
We try our best but we lost David
2026-08-13 09:53:48
9
jayprince159 :
omo i b 30bg o but my hand no dey o if na Olamide matter 😂😂
2026-08-15 14:56:42
5
noble683 :
Baddo dey trend like omo 🥺🥺😂
2026-08-13 06:40:55
11
Powei🤍 :
Olamide is the GOAT!!!!
2026-08-13 13:10:32
6
World Idan :
pesin talk say na OBO talk but na Baddo dey trend.
2026-08-12 22:47:10
20
VINTAGE VENDOR IN IJEBU-ODE :
Nah Davido talk nah Baddo dey trend 😂
2026-08-12 18:25:01
29
iremi511 :
I like as Una Dey compare him with Olamide not BADOO 😹
2026-08-13 09:15:42
16
RODN£Y 🪬 :
The love I get for this song ehhhh olamide seff no like ham reach me 😂😂🥰
2026-08-12 21:28:49
23
iJALAB EMPIRE (IJB-O) :
Chai it’s over for Davido
2026-08-13 12:43:46
6
HiEASY 🚜💎 :
BADDO NA BABA 🖤🖤
2026-08-12 19:23:30
13
To see more videos from user @ijalab001, please go to the Tikwm
homepage.