@bayeuniverse1: @kingbayeuniverse01backup

KING BAYE UNIVERSE🌎🤍👑🕊️
KING BAYE UNIVERSE🌎🤍👑🕊️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 August 2026 19:12:26 GMT
380461
56609
898
5477

Music

Download

Comments

yettygoldoftiktok006
Pretty Gold :
For the pikin wey I hold my belle before he arrive
2026-10-04 11:48:14
0
hoyeen_24
Hoyeen🤍 :
Make una sha train una pikin well🙏🙏 person pikin bite me last week, walahi mo ge je pada asap.. Ire oooo
2026-08-13 20:23:06
215
eyinjueledumare160
MUMCY LAURA 💗👩‍❤️‍💋‍👩 :
For pikin way I cut my belle for hmmmmm
2026-08-13 16:03:11
579
hummuahmad3
QUEEN HAYA🌈🥰 :
guys I born twins babies today 🥰
2026-08-13 05:57:03
605
allahulateef59
ALLAHU LATEEF EMPIRE 💚 :
😂this your energy these days is top notch 😅
2026-08-12 20:40:47
173
abdulkadir.amirat
KIKIOPE COUTURE 🧵🪡 :
god please bless my womb I can't wait to use this sound 😭🤲🤲
2026-08-13 08:23:41
164
tunrayo542
DARABLOOM 🌸🎀🌼 :
make everybody train wetin e born oooo 😂😂 no help me train my own ooo I no send you
2026-08-13 11:55:36
171
kenzocollection4
kenzocollection4 :
For piking wey dey cut my belle 🥺wey I never heal till now 😳no try am 😳
2026-08-13 17:44:59
29
al.hardarbhyy
❤️❤️❤️❤️BN MUIDEEN ❤️❤️❤️❤️ :
guys I born triple babies today 🥰
2026-08-13 21:12:31
30
mumzyakorede01
Mumzy Z&E🥰 :
For pikin wey i collect hot drip for
2026-08-14 08:12:36
22
thorpe5220
💜TEMITOPE🌷🌺 :
Na my papa dey this settings I swear .... Person no dey beat us ooo😂😂😂😂 even family member but he fit beat craze comot for our body himself 😩😩😩....
2026-08-14 07:29:10
33
cozy_by_joke
cozy by joke (Ikorodu) :
Allah pls 🙏 bless me with fruits of the womb
2026-08-21 16:06:55
5
abosede_baby495
_Rhoda(FTM👩‍🍼)🌸💕🙂‍↔️ :
For child wey dem cut me open 😂make I just laugh
2026-08-13 16:57:58
10
grace_hairline
grace_hairline :
Na since 5 days na him I don chop because I get belle abeg ooo na me fit beat am not u
2026-08-14 13:31:10
5
oluwakemi0816
Oluwakemi💕🎀 :
Sha no try am with me, na me know wetin my eyes see bf and after child birth oo
2026-08-13 15:42:53
12
ariyike209
HARRY🥰🥰👩🏻 :
Pikin wey I carry for 10months Abii 😂😂jekin ri owo re Lara omo mi ooo
2026-08-13 05:43:53
18
ola_bisi00
ABIOLAD🌸 :
Make nobody beat my pikin oo I Dey craze once in a while 😂
2026-08-14 14:41:08
7
roheemah367
Alhaja Roheemah Collection :
You just give us joy here
2026-08-12 19:57:18
15
ade_0_1655
Opeyemi :
please who knows sheikh number or location please 🙏😭
2026-08-12 20:04:24
15
anu_oluwa_plenty
Ayilara Martha anuoluwapo :
For pikin wey I use 2days labour? I nearly removed all my hospital burglaries during labour😂 wo bami na omo mi o de'nu temi at all o, mo ma ya bo e bi iji ni sehhhh!
2026-08-13 21:05:49
6
mathematical.natt
Mathematical Nattyb Rebirthmus :
I am an educator too & I don't flog or beat kids (both pupils in primary & secondary school students). I will only talk to them, unless a particular parent gives me go ahead in beating them if they offend me. And if I beat, you won't even see mark on the child's body because I don't like seeing mark on their body. I taught the likes of Efele child in ijebu ode and Sikiru Awujale grandchild in ijebu ode too and numerous other students, 😂na with care I dey teach.
2026-08-13 10:54:52
12
olaoluwa9878
Ola🙏Oluwa :
that is my father ❤️. he will tell my sister... you can endure anything in marriage but not beating.... if your husband no give you food money endure it but if his beating 😳my papa no go take it lightly😳
2026-08-12 22:50:23
5
harjokehonilekeoge1
Kwin Thinny😍❤️ :
Pikin wey the induced me in different ways before I born then 😳 my kids will tell you my mummy is coming
2026-08-13 07:18:50
6
hikmahsofinesofly
𝓗𝓲𝓴𝓶𝓪𝓱🪸 :
2026-08-13 07:48:51
4
azeezah554
MOBEWAJI 💕🥰 :
O ma sun cell
2026-08-14 16:15:33
1
To see more videos from user @bayeuniverse1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About