@nitz_48: Every single thing😭😂#tasued #cruise #goviral

E🙂‍↕️💕
E🙂‍↕️💕
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 August 2026 20:11:33 GMT
87158
13654
522
2494

Music

Download

Comments

samrichy8
Surulere😘👋 :
wait dem dey teach us something before ? jokes on you 😎
2026-08-13 10:25:47
308
holarclassic3
Ola😩🍒!! :
Me wey don forget my matric num nko 😭😂
2026-08-13 11:24:49
81
lolah_is_pretty_asf
𝒪𝓂ℴ𝓁ℴ𝓁𝒶.🎓.🪡.👩‍💼 :
Me and that Tai solarin no get business for now!😂🤲🏻💔
2026-08-12 21:31:26
79
2332akande
Har ji borla :
This holiday don tire me 😂
2026-08-13 05:58:48
117
harshant1
Harshant🖤🖤 :
Covted Sudent…business Administration department 😜
2026-08-13 22:10:43
33
bestowed154
BLESSING 🌸❤ :
Okunowo no go vex o😫😂🙏
2026-08-14 05:44:08
9
dontcomeclosetofeyi
𐙚 𝓕𝓮𝔂𝓲🧸 :
Omoo I no fit forget oo 😭😭😹
2026-08-13 09:20:12
10
ri_ke02
ri_ke02 :
I still remember short hand 😁😎😂
2026-08-13 14:45:46
6
tiwatolapop
Omotolani04 :
Na only matric number i still remember😂😂
2026-08-13 21:20:37
8
seyibestplug
eas :
201804033×× I no fit forget ijagunnnn
2026-08-13 15:12:29
4
iamqueenslimzy
OLA🎀💦 :
Every single thing, I no remember anything 😂
2026-08-13 08:47:15
8
olanrewaju1604
AYOMIDE ❤️🇳🇬🫂 :
Class 24 let's gather here 😂
2026-08-13 15:28:23
12
limahxo
мιѕѕ ρєтιтє ˚₊· :
I don Dey forget 😭 na only adepoju face Dey my head make he no give me co
2026-08-13 13:40:51
12
thriftbybella27
Thrift by Bella👖🛍️ :
Na just 1year wey I graduate o buh I don forget 😩
2026-08-13 19:01:37
5
always_alhamdulliah
Ojocheni_Kalam🪖📿 :
Dy Dx wey person use sleepless night learn ino kuku remember again😂😂
2026-08-13 15:45:01
6
habbyssignature
IDUNNU🎀 :
I no even sabi the course again 🥲😂
2026-08-13 11:30:48
5
heeshatu19
Eesha United😍❤️ :
I no remember anything wey OOU teach me 😂
2026-08-14 20:30:44
5
afx_exchange
Awwal_fx :
Me no even learn anything in the first place
2026-08-13 10:23:34
5
fadedecho106
Lost Illusion 🥲❤️ :
If dem just congratulate me for dis sch do convocation do clearance omo I go pack sand for dis sch omo I go forget d sch pata pata na my babe go still dey make me com ijebu sef if we still dey together sha 😭😂
2026-08-13 09:13:53
75
dara.simi6
🕷️🫥 :
I think say na only me 😅
2026-08-13 09:09:57
7
sire_secret_essence
Skincarevendorinijebuode :
Me I never forget sha 😹😹 2019 040 4149 if I no remember I still remember that one 😹
2026-08-13 12:15:30
6
arikebby___27
꧂𝒜ℛℐ𝒦ℰ 𝒜𝒟ℰ💞🥺꧁ꨄ :
Make the sch dey expect me October bcuz no be me go resume that September 7😂
2026-08-13 09:43:54
6
adediji_toluwase
ADEDIJI~TOLUWASE :
Omo 😂😂😂
2026-08-13 20:06:04
1
richywells001
Richie :
COHUM students gather here 😂😂😂
2026-08-17 11:17:59
0
imoleayoheritage
Heritage💕🫧 :
No be lie 😂😂😂
2026-08-15 17:22:20
0
To see more videos from user @nitz_48, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About