@hazy_kingin:

ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 August 2026 20:20:43 GMT
316674
70404
545
6043

Music

Download

Comments

expensive20030
Elizabeth🧚🏻‍♀️💐 :
Na fresh graduate go first repost 😂thier wahala too much
2026-08-13 19:38:37
1295
alaga_aminat
Ajoke 🌸❤️ :
Naso I still Dey answer fine o, since 2023 wey I don graduate 😭😂
2026-08-20 15:25:18
1
adepearlsfashionempire2
ADEPEARLS FASHION EMPIRE :
My source of living Don close guys🥹🥹🥹,ara mi tibale literally
2026-08-19 17:40:04
0
baiyano
damola :
Help me ask the undergraduate oo😂
2026-08-12 21:25:58
438
anikeade5022
😮‍💨💞 :
Lati last year 😂buh I never see work 😂
2026-08-19 19:44:14
0
oluwaphumbi
oluwaphumbi :
Na so I still dey answer fine oooo since 2022 wey I don graduate 😂😭
2026-08-14 06:56:24
153
oma_iye
Oma_iye🧕💐 :
Class of 2027
2026-08-19 15:11:57
3
nuratusman34
Diamond💎🦋 :
i am shadow banned
2026-08-19 15:43:01
0
seun_fash
🖤𝑪𝒐𝒎𝒓. 𝑺𝒆𝒏. 𝑭𝒂𝒔𝒉🖤 :
Gbogbo "Science is better than Art" How e con be now 🤣
2026-08-14 09:02:52
8
keffy440
keffy(Al-Huda)🤲🏻✅ :
I don sign out today nitemi, congratulations to me❤️
2026-08-14 20:57:03
18
big.tina19
Tinini💐💞 :
Shadow banned people where una dey???
2026-08-14 22:16:45
6
enitioluwferan
ENITIOLUWAFERAN :
Class of 2028😭🥹
2026-08-14 10:31:44
45
____abimbola1
₊˚⊹♡ 𝓐𝓫𝓲𝓶𝓫𝓸𝓵𝓪 :
That question Dey always vex me…instead of how’s work and family..how’s school Lati odun woo😂😂😂😒😡
2026-08-13 08:35:42
18
me_la_nin
I’m beerah 🧕 :
Graduate wey no get work na wetin again abeg i don dey suffer
2026-08-14 01:54:15
9
meeeeee.168
ÃÐĘJØĶÉ 💞♈️ :
Me i dey siwes for school o 😭
2026-08-13 17:32:03
16
To see more videos from user @hazy_kingin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About