you fit to ignore girls because of your girlfriend may your girlfriend no ignore boys because of you ( AMAZING WORDS ) 💔😞
2026-08-15 12:19:46
53
Čħ㚀 💼🎮 :
Funny part is I don’t know how to ask women out
2026-08-15 07:51:32
20
Shannon T Debbie :
Omo this should be a warning not advice,since one month wey me and her no de again honestly I have achieved something I have been procrastinating since ,my niggas wey I no de too like make we de via say I no want inconvenience for her,in let’s them 2weeks done bring me better works
2026-08-15 01:12:03
8
Yanzy 🇳🇬 🇿🇦 :
my sister reserve your energy my gender no dey listen
2026-08-15 17:05:26
14
Şäď …søůļ 💔🥀🤦 :
Omor u are de best 💔😔
2026-08-19 05:44:34
2
Ronnie jrn :
I swear babe
2026-08-13 20:17:12
0
asaptherapper :
God bless I don wash hand comot ❤️I don enter my 2016 lifestyle now back to the old me 💯
2026-08-19 20:36:41
1
fütúrë 001 :
omo u sure say person go marry for dis life ? 🥺💔
2026-08-20 00:58:54
2
Eli Blaq :
Omo
2026-08-17 22:49:50
1
Mhizta Paschal :
I no even Sabi toast girl again
2026-08-20 20:43:01
1
Buski ✝️💜boy🥹 :
If only I can meet someone like u .mk I focus 🧘 for my life
2026-08-12 21:24:51
1
Light Gold :
thank you,I have heard you 💯🥺, thank you for your information and update, love you
2026-08-12 22:27:13
3
Biggest Gee :
As a man ur in danger ⚠️
2026-08-15 00:12:13
3
OGBOY101 :
Ajeh
2026-08-13 02:23:36
2
To see more videos from user @chidera_577, please go to the Tikwm
homepage.