@loudwirfanspage9132683:

Loud wire fans page
Loud wire fans page
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 August 2026 21:11:17 GMT
184966
28681
393
5105

Music

Download

Comments

_vic_tim
Δ𝖒ɇɇɍ!!🌴🦅 :
New taker go think say na just caption🫩💔
2026-08-13 00:49:28
372
tunrayo8556
~꧁༆ꨄ ༒ TUNRAYO༒ఌ༆꧂🩺💊💉💊 :
Nah big lie ooo I swear 😏🥺
2026-08-13 11:39:33
100
.king.solomon1
🤴 KING ADS 🎼🎤 :
We know say na lie but we go play along too 😹🤲🏻
2026-08-13 21:46:46
85
olowosaki
ŚÊĞǓÑ MǐĞĦŤŶ :
I get one girl wey no be my girlfriend but nah every guy wey toast her she Dey tell me . Wetin that one still mean ?
2026-08-13 10:31:24
33
prettymimi811
pretty mimi 💖🔗🔗❤❤ :
why una dey cast person secret now😂😂
2026-08-14 17:06:24
40
adeyem_32
Adeyemi🤍 :
voice note wey TikTok no get nah this post make am pain me most 🤦‍♀️
2026-08-13 09:01:49
11
trustnone3007
TRUST NONE ☠️👹☠️ 💔 :
They'll show u those who no guide reach u 😂😂 and hide those who guide pass u lol 😆
2026-08-15 13:55:36
3
debbie_1501
I🫶 :
shadow banned people where una dey😂😂😂
2026-08-14 22:37:31
6
abke04
abke💕🫶🏻 :
My babe go still use him life swear say he trust him babe 😂😭💔
2026-08-13 12:13:59
9
tinny0571
tinny0571 :
Omo dem go even get two WhatsApp 😒😔
2026-08-13 13:35:06
5
bg.g07
Bïg Ōg :
una go think say na memes 😂
2026-08-13 14:19:45
4
dunnibby983
Dunnibby 963🌹🤍 :
why una dey cast person nah 😏
2026-08-15 14:32:39
7
anusetemi001
Anusetemi :
Ajeh na so my gf save one guy number as low battery shutdown
2026-08-13 16:38:23
6
singleboy4111
talk later 🇬🇷🇩🇪 :
We no the settings but still act like is nothing but still goes with smile 😊
2026-08-13 12:44:44
6
moji769
*~☬~𝙈𝙤𝙧𝙖𝙮𝙤~☬~ 💞💫* :
This one nah lie jare
2026-08-14 21:28:55
1
bigprince_2
bigprince_2 :
We know but still play along no stress
2026-08-16 08:13:43
2
_maryyam27
Maryyam🌸 :
Na why my man no trust me be dis😂
2026-08-17 16:33:35
0
adeyem_32
Adeyemi🤍 :
Omoh nah once I remember my ex………… e go far somehow😣
2026-08-13 09:00:35
1
rollydee00
Ademola ✌️😘 :
Nah man wey like talk go Dey prolong matter best thing nah to play along 😹
2026-08-15 11:14:01
3
sky.angle5398
FOODSTUFFS VENDOR IN IKIRUN 🍛 :
Shadow banned people where una dey?
2026-08-15 17:41:27
1
isaac_kay_001
IsaacKay Plumbing Tech 👨‍🔧 :
ajeh I've been in that kind setting before 😭😭 that I had to report to my military brother to warn the guy, guess what later happen 😑💔
2026-08-13 22:29:39
2
oluwashidaray
dara🖤 :
shadow banned people where are you
2026-08-15 10:28:57
3
horlamidhe0
ꨄ 卂山乇几丨👧💕💐ꨄ :
No be true be this oo😏
2026-08-14 12:46:37
4
loseyi6161
Bad~boi💦🙌 :
They only show you the ones they don’t like💔🥹
2026-08-14 01:40:44
1
lordvaahd
Hey, It’s Vaahd ✌️ :
Na lie oooo…. That’s called transparency brr
2026-08-13 11:22:49
1
To see more videos from user @loudwirfanspage9132683, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About