@tokotaya001: tọkọtaya nation

TỌKỌTAYA
TỌKỌTAYA
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 August 2026 23:01:19 GMT
300011
30833
991
10343

Music

Download

Comments

thatogbomoshogirl
Thatogbomoshogirl😍 :
Na wetin naija boys Dey call loyalty be this 😂😂
2026-08-13 10:24:59
1141
omotolaa342
D.C.🖤🅿️AY :
Why una go waste money on fish only naa 🥺😂
2026-09-22 15:24:50
0
uniquetee02
Teemah :
Ashabi no mind oo!!! No let him trick you oo okele gbogbo fit choke person death 😂
2026-08-13 03:46:35
452
evil71759
D N D🎧 :
You know the rule don’t bring me back
2026-08-13 13:51:25
233
omowunmmi79
Pisces ♓️ :
Fufu and fried fish🧐. Which kind love be this 😩😂😂
2026-08-13 10:16:33
187
beauty13150
ANUOLUWA 🌸🩷 :
Where those people wey dey help for TikTok cos I don tire 😳which one be fufu nd fish now where soup 🙄una fit buy ila do asepo now or vegetable woooo🚶‍♀️‍➡️
2026-08-13 07:04:16
3
shidara183
ポプシー・シダラ 🪐 :
Those rich people don’t see this family 💔😏
2026-08-13 09:05:49
44
abikefoodstore_
abikefoodstore in Lagos :
At least una sha see fish
2026-08-13 12:10:51
50
auoluw
ÏýaňuoLuwâ :
Do you use opay ?
2026-08-13 08:37:41
9
badboisnoopy001
QuDuS 🎫🚀 :
The girl don tired self 💔😹
2026-08-13 05:42:43
66
queenhoneydee
Queen Honeydee :
If the man get money he go still marry another woman oooooooo.
2026-08-13 21:42:11
13
dollypeecomedy
DOLLYPEE ✨✨ :
na scope the lady they use🤣🤣 she don tire😂😂😂
2026-08-14 14:17:48
8
temitayorhoda0
APEKEOLA❤️❤️❤️herself :
if this is the definition of peace of mind I no want
2026-08-14 07:40:09
23
datbackwomanfanpage
DatBlackWoman fanpage :
Don't bring me back
2026-08-14 22:31:46
6
alhoodat02
Alhoodat prints :
💃💃💃💃💃💃💃, Anu Ashabi lo ku ku se mi,me self don chop am tired naa when I won choke I sharply run go where surplus soup Dey😂😂😂😂
2026-08-13 02:52:30
36
derayo_fabrics
derayo_fabrics :
Why not use owo eja buy soup ,fufu fit choke and fish sef cost
2026-08-14 07:47:36
21
ylkbd.____________
569056 :
Omoooo How them take meet ??
2026-08-14 16:20:25
10
omoodeeibadan6
Omoodeeibadan :
say una no dey disturb 😴 una nabour like this .....
2026-08-14 12:10:39
7
karimotadeola698
1729_Radiant Styling 🛍️ :
No be your fault na me never sleep ni 2:20
2026-08-14 01:10:24
8
deejah_92
Harwheni♍🦀 :
Wait fufu and fried fish,how na
2026-08-14 14:04:20
8
opeyemithy234
Opeyemithy :
But the lady no have any other choice nah
2026-08-13 00:57:48
17
houseofazzah_
| ᴀᴢᴇᴇᴢᴀʜ | ♡ :
But to be very honest fufu and fish is very sweet ooh walahi😂❤
2026-08-13 15:29:17
8
user1374485813529
Anonymous 🪅 :
Who else Dey watch from prison 😏
2026-08-13 06:35:15
25
leeyah346
️ ꧁ꨄ𝕃𝔼𝔼𝕐𝔸ℍꨄ꧂ :
Please don’t bring me back 😭😂
2026-08-14 18:38:17
8
ifafunkespiritaulandherb
IYANIFA IFAFUNKE SPIRITUAL 🧿 :
Omoh some years back 🥹this food they are eating is my favorite food especially when the fufu is hot 😫ahh Adaniwaye modupe oo then they said my work is spiritual journey i refuse I go open chemists shop na from one debt to another then and I never even marry then ahh modupe oo Adaniwaye
2026-08-13 07:41:42
53
To see more videos from user @tokotaya001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About