Lol I can't expect what i can't give, 1m go far bro let's be realistic, you can put it this way, when you need it for an emergency and call on her for assistance, that's different.
2026-08-13 07:56:43
12
Layomi🍫🤍 :
My networth sef no reach 1m where I wan see money take impress my man
2026-08-13 16:44:42
15
William Powell :
My girlfriend dey buy me gift steady and also do transfer steady.. In return I no dey cheat on her cos I get conscience
2026-08-13 16:59:53
8
first daughter🖤🤍💙🦋 :
send for who never send for me 😏
2026-08-13 20:03:32
3
dani 🚀boss 🥷 :
omoor 100k to much oohh u no even talk about 2k 😁
2026-08-13 07:42:30
2
Abdullahi 🍀🪖🦍 :
Lol 1 million ke shey me self don see 1 million before 😂 😂 joke part bro am a student and i also date student how she go send me 1 million so bcoz of that now make i go breakup 🤣
2026-08-13 13:40:53
4
ShedyTalksFootball :
How she take get your account details??
2026-08-13 08:07:57
0
IG Cabasa :
Una don start again
2026-08-13 07:20:04
2
WSA GLOBAL BOY :
It’s Not Even About the amount of money she sent you the intention matters my bro
2026-08-13 18:36:28
5
Burberry🍓🐐♑️ :
Show us the receipts of the 500k bro 😁😂😂😂
2026-08-13 16:04:02
4
magnusinvestmentco.ltd :
Where this girls with money Dey na ????
2026-08-13 07:35:09
4
KENZO :
Me I never send am pass 5k
2026-08-13 12:55:18
3
Onye EM inem :
Bro you are right jare
2026-08-13 20:20:59
3
@Powerful :
How much be my salary wey my girlfriend go dey send me 1M ,make una stop this advice abeg
2026-08-13 15:25:45
3
ifeanyiozor381 :
Make no girl send me money I just want to be rich in abundance let them use me
2026-08-13 12:26:25
3
Scores 🙂↔️🎉 :
Even 10k i no see 💔
2026-08-13 08:19:53
2
Telexy💓 :
2026-08-13 07:09:25
4
youngkiss wire :
Ur sarcasm na high quality 😂
2026-08-13 14:54:18
1
DL🤐💔♓️ :
You better calm down bro
2026-08-13 17:52:14
1
Big Noon/ ن 🏴☠️🥷🏾 :
Abeg I fit know the girl ?
2026-08-13 11:19:33
4
To see more videos from user @jj_exclusive1, please go to the Tikwm
homepage.