@sirkoboko: Them no dey compare Badoo with any body 💯🔥#olamidebaddo #davido #psquare #peller09 #wizkid

KOBOKO 🔥
KOBOKO 🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 07:05:20 GMT
506297
105993
1739
1299

Music

Download

Comments

globeuncovered4
🌍𝑮𝑳𝑶𝑩𝑬𝑼𝑵𝑪𝑶𝑽𝑬𝑹𝑬𝑫 :
Some people like davido...... Some people like wizkid..... Some people like Burna boy..... But everybody loves OLAMIDE 🥰
2026-08-13 18:17:02
5894
dh_een
Dh_een🤠 :
Na olamide we still day talk about o…we never talk about BADDO yet o ☺️
2026-08-13 09:59:02
5488
bigsteppar8
bigsteppAr :
Make dem 2 run freestyle battle
2026-08-13 14:02:53
1678
bigaccess72
🅱️IG 🅰️CCESS 🛳️🌊☠️ :
Defending Davido now Blike defending Ronaldo 😂
2026-08-13 10:25:42
601
energymiller01
Energy🦅🗿 :
This song really trend that year 😳😳
2026-08-13 14:23:43
896
savage.herself
Sweet Savage 🌸💎 :
Abeg tell them say Baddo no be their mate oo
2026-08-13 09:36:19
367
kyuutapriscilla
Kyuuta 🇵🇹🖇️ :
Fc don dey run hide for olamide back keh😂😂
2026-08-13 19:13:45
70
__odogwu__
ODOGWU🦍 :
Global Hits no one comes close to David....and I be outsider oo 😂🤣😂
2026-08-13 19:31:45
19
jubello18
Diva❤️🌹🌸 :
This see finish wey uner get for davido too much oo ah make uner Dey compare davido to local rapper
2026-08-13 23:53:43
14
trish573
Trishacole :
dem no dey compare olamide with anybody o...na him make me love yorouba language so for music industry so
2026-08-14 14:41:18
0
sheywizzy_wears8
〰❀ SHEYWIZZY WEARS ❀〰 :
na him fans wan push am jare
2026-08-13 08:46:24
140
oluwa_segun28
ÕLÛ :
Even Tope alabi get hit song pass davido 😹
2026-08-13 12:29:42
794
armani.coco8
Armani Coco :
The way David take pass olamide … na straight line
2026-08-13 17:56:13
22
1mrbulala
ODG-BSG :
Do your findings Davido pass Olamide for everything you hear
2026-08-14 12:44:08
220
niel_whyte6
WHYTE :
Guy the competition is between Davido and wiskid 😏don’t bring a “god” OLAMIDE
2026-08-14 11:54:32
11
unusual_sir_prosper
Unusual_sir_prosper. :
Phyno alone get hits pass Olamide
2026-08-14 10:29:47
31
princeofbenin01
Prince of Benin :
Make una rest Davido clear him X Olamide na rapper you can’t use him to compare Davido . Make una rest
2026-08-14 07:19:05
7
melody_ofdelta
BLACKY 💀 :
I like as una wan use Davido promote olamide at least he go get more global recognition
2026-08-14 15:22:40
28
ask_of_upgraded_riches1
UPGRADED RICHES 👽🚀🌚 :
Dem dey use local artist compare international... olamide way rema big pass 😂😂😂😂
2026-08-13 14:10:40
59
oscar.bobo.lee2
Oscar Bobo Lee :
all this people wey dey compare Davido and Olamide ehn 😂😭 imagine say you enter party, everywhere don WO!, people dey SHAKITIBOBO, one guy don turn BOBO, another person dey behave like SCIENCE STUDENT, somebody dey feel MOTIGBANA, DJ suddenly shout DUROSOKE, everybody answer FIRST OF ALL, the whole place dey MELO MELO, girls dey PAWON, everybody dey ROCK, Lagos don turn LAGOS NAWA, and before you know am, na STORY FOR THE GODS. 😂. Then ANIFOWOSE enter, VOICE OF THE STREET take over, ELEDA MI come on, everybody dey LOADING, the vibe don reach INFINITY… and person still dey talk say Davido get hit pass Olamide keh 😂😂😂
2026-08-13 11:32:28
738
nimaya_thriftclothing1
Næjy Nimaya :
True I’m Kenyan. he’s the frst person to make me love Yoruba songs without understanding 😹😹😹
2026-08-13 20:24:04
205
omosheuu12
S H E U :
Olamide na baba buh to b honest davido pass am for everything
2026-08-14 19:27:00
6
augustinekc
Augustine kc :
olamide music no dey pass Lagos
2026-08-13 20:42:58
14
globeuncovered4
🌍𝑮𝑳𝑶𝑩𝑬𝑼𝑵𝑪𝑶𝑽𝑬𝑹𝑬𝑫 :
Davido don go price watin big pass am 🥺😅
2026-08-14 11:00:50
26
dontee234
Ola Nation💪💰🤍 :
Fan base aside when we’re talking about hit! I mean global hit! Olamide is no where close to Davido! Yes we all love Olamide from day one but that doesn’t make him hit maker than Davido! Only if we’re talking within Nigeria then Olamide can be ahead of Davido no matter how Olamide promote his songs that international recognition can’t be there because most of his hit are in Yoruba with a little bit of English so don’t compare Olamide with Davido!
2026-08-13 16:19:25
27
To see more videos from user @sirkoboko, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About