How I want prove am say na me do this keke man this shiiiii😂😭😭😭
2026-08-18 09:43:44
1
. :
Another reason to guide 📌
2026-08-18 10:10:11
2
Israssey Cars :
why is everyone laughing, what's funny?☹️
2026-08-17 14:21:33
308
Collins 🚭🚭 :
Keke man his mind go fly😂
2026-08-17 12:50:18
990
umaru sharkur :
make una add gheghe voice
2026-08-17 14:16:51
232
Tosin :
Keke go first park for 30mins getting out of the shock😂😂😂😂
2026-08-17 19:19:49
127
Kenny-Crown👑 :
God abeg oooo🤣🤣🤣🤣🤣him mind go first dey🤣
2026-08-17 20:19:05
1
Franklin SOG🌍 :
you change the direction of that keke 😂😂😂
2026-08-17 15:41:25
0
𝕀𝔾𝕎𝔼 𝕋𝕀𝕃𝔼𝕊&𝔻𝕆𝕆ℝ𝕊 :
try collect the Keke man number so you go send am the video..
he needs to show evidence when sharing his testimony
2026-08-17 16:55:14
51
Opzzy cash 🥰☺️ :
Naaa testimony for church on Sunday be that 😂😂😂
2026-08-17 20:12:50
42
POOKIE GOLD&MORE🙂↔️🛍️ :
Na Watin I do one Keke man yesterday be this 😂😂
2026-08-17 20:29:57
11
Ayo water :
He no even care if him car go scratch 😂
2026-08-17 17:24:38
31
🔋J-BASS✌️ :
Poporiii 😲Tundednut😮 GossipMe🫨 make Una come ohhhhh🤣🤣
2026-08-17 16:50:12
29
Sabiq_ul_khairot :
VAR Decision: No penalty ❌
nah shoulder check 😂😂😂
2026-08-17 19:39:25
9
eyezik :
If car see trailer Dey come e come move go one side same way Keke driver suppose pack one side if u see motor Dey come no be say u go come Dey follow am drag road
2026-08-17 20:12:22
6
Vichoko :
How are people laughing at this?? because one Dey Benz another Dey keke… As e car take pass the Keke for road na so Dangote take pass am o make we dey put ourselves for eachother shoe na e no fair honestly
2026-08-17 19:38:02
14
Ryaan :
Omo the Keke man should thank God for his life oh😂
2026-08-17 20:00:30
5
C.E.O RICHMIND :
nonsense not funny
2026-08-17 16:44:54
6
To see more videos from user @matthewpilot993, please go to the Tikwm
homepage.