@zaina_bby: Yall dnt even hide ur animal behavior 🫩🫩#fyp #goviral #peller

Zaina_is_preetyasf
Zaina_is_preetyasf
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 12:35:55 GMT
418613
88679
889
2858

Music

Download

Comments

chisom4real8
DÉBBY NOIR 🖤 :
she wan dey copy donna😂
2026-08-13 15:39:59
3686
bellahatesboys
MÏRÃBÊL 💖💫 :
Hmmm that's Donna's steps oo
2026-08-13 14:23:44
1709
mira_1st_
Mira🌸♾️ :
no go break oooooo 😂😂😂
2026-08-13 20:49:01
662
uwa_apperrels
uwa_apparels :
Nne small small 😂😭❤️
2026-08-13 13:13:55
741
sharxn.nxtdoor
Chichi💋 :
She knows what she’s doing😭
2026-08-14 07:47:04
161
queenfranky3
ADA💎✨🎀 :
She copy donna, she no copy donna… omo una matter oo😂
2026-08-13 19:30:46
519
youfound_molly
Molly🍯🫟 :
Which Kain steps be this again
2026-08-13 13:51:09
889
itz.sin.d.cool2
Alexandra 🥰🎉 :
Shadow banned people where una dey
2026-08-14 22:14:35
6
s3xczamzy__
𝔃𝓪𝓻𝓪💍💕 :
wat kin steps be this abeg?😂
2026-08-14 11:12:25
7
goodyfunds1
>🫧💕GÕÕDY FÛÑDŽ🥹🫧< :
Ewooo I cry😭😹😂
2026-08-14 10:00:15
242
ms.blessy3
. :
Person wey insult Donna wan Dey copy Donna oooo😂😭
2026-08-16 12:44:03
25
officialgentlequeen
𝓦𝓲𝓷𝓷𝓲𝓮 𝓹𝓮𝓪𝓻𝓵🩵🍃🍒 :
So pesin go dance make e be na another pesin e dey copy pesin no fit dance in peace again
2026-08-13 19:52:12
82
To see more videos from user @zaina_bby, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About