@bshehwona: Omo 😭😭 @GOOD LUCK🥤 #fyp #viral #memes

Daniel 💔is sick 🤦‍♀️💔😪
Daniel 💔is sick 🤦‍♀️💔😪
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 15:07:01 GMT
786111
169594
5299
24778

Music

Download

Comments

gabriella_mia3
GABRIELLA MIA🇺🇸💕 :
I swear
2026-10-11 03:38:22
0
queen_l400
MTN✨🤍 🪳 :
Jokes aside sha, this year hard
2026-08-14 13:24:14
12085
swedenburger
SWEDEN🍁🌗 :
Send acct.
2026-08-14 11:47:34
5788
diegox052
Dìêgø 📌 :
My brother this month alone omo if your leaving in Abuja 100k is not enough to survive , life hard but we can never stop hustling or give sapa space to breath never
2026-10-11 00:00:31
0
ade15252
Ade🏖️🤭 :
But pastor tell u say this year nah your year now
2026-10-10 02:43:02
0
k.angel237
🦋 ANGEL🦋 🛍️ :
una dey talk oo I never see 10k way jam together 😞😞
2026-10-09 21:20:59
0
_anuoluwa22
Anu ❤️ :
100k pain you.. me I never see 10k😭
2026-08-14 14:32:32
2647
caprison295
CAPRISON🧃 :
I no fit give account of how I take spend this money wetin I use money do 😩😩😩
2026-08-14 17:32:25
551
designer.chigo
BIG Propeller 🇬🇧 :
make una send acct lemme see what I can do
2026-08-14 13:23:14
620
chukwuebuka119
Evil dinero🕊️ :
Una Dey suffer oo😂
2026-08-15 06:36:12
491
_justmunnie
She’s just a friend 🥹😌 :
Nothing fit pressure me online as long as chat GPT dey 😪
2026-08-16 10:38:32
294
datgirlchide
Chide ✨️❤️ :
omo..... as 5k dey drop, e dey evaporate. Gbese just dey grow muscle
2026-08-14 12:20:42
725
princessfunmi16
ARIke🥰💕 :
Omo fr 🥹 😭😭 person wey God help go think say others no dey try 😔😔
2026-08-14 08:22:12
631
alinababe01
ᥫ᭡ ✧ 𝓐𝓵𝓲𝓷𝓪 ✧ ᥫ᭡ :
Them go still see am as memes o
2026-08-14 08:06:41
1180
keffi_abujanailtech
KEFFI BASED NAIL TECH :
We don Dey plenty wey never see this money oo😹
2026-08-14 14:28:51
32
private2001
Private🔐 :
Forget joke I see more then one million but I spend am finish for hospital . But at least my son is alive 🥹💔
2026-08-14 20:27:34
11
fricky026
🌈f~rìc~ky 🫧🌊 :
Na only 300 naira 750 naira 1,100 e no dey pass 😭
2026-08-13 18:19:46
2
adeee_wealth
Ade Herself👸🏽♥️✨ :
This is not even a joke 😭😭💔
2026-08-16 11:12:08
11
bethy_benson
Eli🦋🦋 :
The last 100k way I see na my school fees 😩
2026-08-14 10:14:43
181
big_jester7
LONE🖤JESTER🎶🪶 :
The worst part be say some go think say na meme 💔
2026-08-16 15:09:16
6
investornathie01
Nathie Exchange🇧🇪📊📉📈 :
100k$ right ?😭😭😭😭
2026-08-16 17:02:34
26
classic_chamberline
Çhãmbęrłiñę🇳🇬🖤 :
My phone go soon give up the ghost😭😭😭😭
2026-08-15 00:49:40
15
anita_chineyenwa810
ANITA.🌸🍁 ✪ :
I Dey go through a lot fr 😩
2026-08-14 16:00:52
17
michelle200619
🎀TALL MICHELLE🎀 :
Even 50k 😭
2026-08-14 15:31:40
5
To see more videos from user @bshehwona, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About