kizzymayana0 :
How you people take Dey do am abeg, if Nah for hustle game , nah since 2015 I don Dey game , and nothing really change than growth ,no foods sometimes , nothing, just hope and God , and those new signing guys don gö far far pass me like, and now sef , I don Dey give up sef , nothing nothing, Omo I’m tired of this life I swear , nah everyday I Dey cry 😢, no money to push songs self i don tag die I don comment die I don beg many people. Omo , ok all on Göd sha one day maybe some will reply me 😥 eshanu ‘emi nor 🥺 oju loroju shanu 😥
2026-08-13 16:34:13