@the.esiaga.brothers: Part 17: The part where Igwe and Onowu have not showered in days 😂😂😭… #theesiagabrothers

THE.ESIAGA BROTHERS
THE.ESIAGA BROTHERS
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 17:22:13 GMT
177390
37472
1132
1026

Music

Download

Comments

ojochegbe096
OJOCHEGBE :
Which kind siblings be this Abeg 😭😂
2026-09-08 18:42:43
0
user4993756006570
SJ :
very expensive content
2026-09-08 21:31:42
0
nellyexodus06
NellyExodusUzoma :
Nor be onowu for just kill this igwe collect the throne 🤔 because this stress and stinginess is becoming something else
2026-09-09 09:19:40
0
pretinenye
🦋 :
If no b the crown wey dey igwe head,onowu for don kpai am since 😂
2026-08-13 18:27:32
1370
iamomah_
iamomah_ :
This Onowu too get anger issues 😂😂😂
2026-09-09 18:38:06
0
nitpetercent
Nit petercent :
Where the white people Dey
2026-09-08 08:04:51
0
datboi_bryan05
HEIS_BRYAN :
Wetin this igwe day find self 😂
2026-08-13 17:30:20
867
outstandingstitchix
Outstanding Stitchix :
Una no Dey reach
2026-09-08 12:37:11
0
holyson099
Ejike (Holyson) :
But this Onowu no get respect for our king 😹😹
2026-08-13 19:27:06
702
maysnoirr
Basic tops in Agbara | Mowe :
Na purple speedy una dey find since???
2026-08-13 18:27:21
325
bleximit1
bleximit :
lgwe abeg no kill Onowu for us 🙏
2026-08-13 17:57:00
202
ceciliawola
usCECILIA :
I bet na him best friend him put as onuwu for this movie 😂
2026-08-13 21:09:14
125
lozi_induna
Yo MAJESTY :
onowu has some baba rex traits. i love you from zambia
2026-08-13 17:58:03
150
prinprin024
SG❣️Pęäçhëš :
Why is onowu always angry
2026-08-13 18:07:59
63
chinnyphat_aroma
Chinnyphat Aroma :
This Onuowu is very ungrateful and very obedient. 😂😂😂😂
2026-08-13 17:53:17
64
beccagoldmicheal
BECCA 👑♥️ :
Una never still see purple speedy 😂😂😂
2026-08-13 17:40:11
73
abahangejoy
abahangejoy :
Onowu is giving baba rex vibes 😅
2026-08-18 12:49:30
62
ugomma_ugochi
💕Ugõmmå👻 :
who notice say Onowu don dey lose em voice gradually 😂
2026-08-14 08:31:26
5
oribs620
Oribs :
Igwe don carry you go ocean that never runs dry this onowu just dey ungrateful 😂
2026-08-13 17:30:25
57
jefenzer_brand
Ms.Jefenzer :
igwe voice Don crack upon na onuwu dey shout pass 🤣
2026-08-13 21:24:09
6
giftruben5
Light 💡 :
B like dis onowu na very ungrateful person ooo cos I nr know watin u want make Igwe do fr u again ooo😂😂😂😂
2026-08-13 17:35:35
47
silverline..conce
Silverline. concepts :
No matter the situation, Onowu still get respect for Igwe😂😂😂😂😂
2026-08-20 18:42:56
5
To see more videos from user @the.esiaga.brothers, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About