@lookingforbbetterdays: Make nobody disturb me 🤬😂#viral

Lookingforbetterdays 
Lookingforbetterdays 
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 17:52:32 GMT
202893
36563
524
14119

Music

Download

Comments

edopinkin7
*!!ꨄ🫧EDO PIKIN🫧🥹🩷*!!ꨄ :
As I chop spag and beans I disturb anybody😒😩
2026-08-18 10:08:41
1
.l.0058
@ Lï ñä 005 :
Na only kiss I don chop since morning
2026-08-17 22:57:42
8
viannyvee0
V🤍 :
Maggie keh where I see am 🥺nah my brother babe wey remain pure water for me
2026-08-17 19:05:25
0
sha_ron060
BLACKOUT🖤 :
As I Dey hold my shit make my belle no empty since 3 days, I disturb anybody? 😹💔
2026-08-17 22:27:12
5
bigophicial
Mr Ophicial 🥷 :
Na my neighbor good aroma dey sustained me this days 😭😂
2026-08-14 15:43:04
288
joyce_wisky
Joyce wisky 🤍 :
As I lick my mesuration blood sleep yesterday,I disturb anybody? 😏😭😂😂
2026-08-14 17:40:59
33
ffundz44
❌ Ð ĞŘĮÑĎ :
See enjoyment wey u enjoy only u😏
2026-08-14 13:45:28
179
emmarex090
EMMÆ🎊📚🙂‍↔️ :
Na word of God da my bele since morning 😂😔
2026-08-14 18:54:51
38
avantylom
🅰️V🅰️NTY🇬🇧🇳🇬🏝️🔞 :
As I chop Aboki spag concoction sleep i die 😂💔
2026-08-14 22:48:42
6
ognnamdi0
💔💨👻 :
As I lick salt drink water sleep I tell anybody 😂😭?
2026-08-14 13:09:13
27
genevieves12
🎀 omah 🎀 :
TikTok I no be robot abeg😫
2026-08-14 22:56:54
10
governor_53
GOVERNOR 🇬🇧 🇳🇬🦂 :
Later wake up for 12. Lick salt sleep back 😭 😅. Màke nobody stress me
2026-08-13 21:25:31
47
babycee.u.31
@ Babycee.U.❤️❤️🍒🍒🇳🇬 :
Na water I drink sleep with little sugar 😔
2026-08-17 13:03:55
27
To see more videos from user @lookingforbbetterdays, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About