@mish_kimm: God Abeg ooo 😔#fyp #blowthisup #viral #memestiktok #trending

KM🕷️
KM🕷️
Open In TikTok:
Region: US
Thursday 13 August 2026 18:15:56 GMT
121731
28995
157
3382

Music

Download

Comments

user705461932581
bïg ïvy🖤🖤 :
this kin thing dey pain ehh
2026-08-16 23:25:04
1
ask.of.jenny3
🌹 jenzie @🌹 :
omor e worry mind oooooh just dey waist money wey I no see
2026-08-17 21:32:09
5
itsyagirlfaith__
F🌟 :
Guyy😭I don use summer nails wash plate 😭
2026-08-15 07:47:27
159
favies134
Favies D :
na why i make luxurious ALL BACK
2026-08-16 20:51:50
16
its.luchy6
luchy🌺 :
since tiktok shadow banned me I have just been commenting everywhere 😫😫😂
2026-08-14 20:24:26
22
divine_girl11
𝔻𝕀𝕍𝕀ℕ𝔼🧚🌸 :
Shadow banned people where una dey😂😂
2026-08-15 08:03:33
6
kelly_annie01
Kelly 💞🥹🎀 :
I jux dey wear hair bonnet dey cover am 😭😂
2026-08-17 13:44:08
13
datgalcynthia0
CHIDIMMA0 :
Na to de row am up every time de go shift 😭😂
2026-08-13 23:31:17
40
mostlyyme_
Big Jems🎀 :
I just wasted money I would have used for data😭
2026-08-14 13:20:28
18
idc.am.becky
Becky ❤️🫀 :
I Dey do my own so oo I go enter any church where I see Monday till Sunday i go attend😂😂
2026-08-14 12:39:34
8
julyqueen805
Peace :
if no be school, where I for go
2026-08-16 07:43:39
1
beibi_kelly
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂💋 :
likeee😭
2026-08-14 17:38:53
1
aunty_yusuf_fine_ooo
𝓘𝓯𝓮𝓸𝓶𝓪🎀🧁• :
Two weeks hair don scatter😭i nor go anywhere,I never even make any fine videos 😭
2026-08-15 18:38:00
4
brightness_anthony
S L I M 🌸 G U R L 💜😈💀. :
I for just carry my all back je je 😭😂
2026-08-16 01:37:55
2
its_bby_11
•𝓐𝓖_𝓑𝓫𝔂💕 :
But u use am dance na
2026-08-14 21:38:23
2
betsy0039
Betsy :
And I go soon do another one I don Dey loose this one
2026-08-16 16:31:31
2
kcee6982
kcee🍭🐻 :
I don even loose my own 😭
2026-08-14 12:19:13
2
yours.sincerely.diana
Miss_Dia🎀🌸 :
Omo mehn
2026-08-14 10:52:38
2
To see more videos from user @mish_kimm, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About