sometimes I go just dey wonder, shey God really get hand for this my suffering abi God no just care about what's going on in my life ๐ณ๐
2026-08-16 19:00:50
3
Undefeated Autoโs ๐๐ฌ๐๐ :
Sometimes, the only word wey fit truly enter manโs head na the one wey he tell himself. No be everything be shouting for him head. ๐๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ง ๐ฅ
2026-08-16 18:38:45
1
โค๏ธOYINLOLA๐ :
I just Dey reason how life be cuz he no easy for this side ๐ช
2026-08-16 21:30:10
4
๐OMO ๐ISMAILA ๐ :
Shadow banned where are you
2026-08-16 20:36:50
1
O L U W A S E U N โญ๏ธ :
I always did it cause Iโm always alone even while walking ๐
2026-08-16 09:54:51
3
OBAFEMI ๐คด๐๐ป๐๐งโโ๏ธ :
So nah so my papa sef dey face am when e dey my age ๐ญ๐ข๐ omo ko easy ๐๐
2026-08-15 18:51:53
80
Iam_teefrosh๐ญ :
Money matter๐
2026-08-16 22:39:02
1
T_ร _รฏ๐ฅ :
Since 2018 make man never cash out but I still dey live my life lowkey without letting anybody no if guide or broke and Iโm still here chasing Ino fit give up