@eriggamusic: #explore #fyp #erigga

Erigga.FC 🦅
Erigga.FC 🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 August 2026 19:33:13 GMT
147700
17862
229
109

Music

Download

Comments

softboit
꧁༒☬ GOOD LUCK ☬༒꧂ :
Nigeria na country way nor support Rap if not who be davido to compare with Erigga
2026-09-04 09:49:52
218
bouf_daddy7
Bouf_daddy :
Erigga be like VDM… response don dey ground since
2026-09-04 07:51:54
158
afromoney231
Afro money :
I talk am say anything wey slovido wan talk the reply dey erigga lyrics 😂
2026-09-04 06:39:09
99
kutthroatbill001
Kutthroat Bill :
See music wey una dey compare with davido music, na wetin you wan me to dey hear for 2026 be this, oil dey una head
2026-09-05 11:57:44
0
putuputuijiego
Putuputu12 :
Davido answer dy Eriga music
2026-09-04 08:32:54
38
victornation8
OZ 🍃🪵 :
Omoh, make all of us talk truth, OBO fuck up big time😒 because me self na Davido fan but at same time I done be Erigga fan too so em no just sharp at all
2026-09-04 11:23:11
30
www.mubarakganja
🍃🏝️☠️ Mubarak Ganja💨💥☠️ :
Omo see lyrics but Davido why you dey disrespect yourself erigga no need to reply you coz your reply dey all his music 💯
2026-09-05 07:18:28
10
davidpatrick083
GENTLE ✅ :
Erigga to the world 🌎 💯❤️
2026-09-04 08:38:48
30
kleeplayx
KleePlayX :
Only One Paper Boy 🔥
2026-09-05 09:45:02
1
user4048821708142
chappie blax2 :
Abeg boss release the music 🙏🙏we beg you Erigga
2026-09-04 22:33:04
5
a.a_shaibu4171
Shaibu :
paper boy to the world
2026-09-05 04:38:24
3
paulowiz1
Paulowiz :
u can play eriiga song one after the other no skip ....davido song no dey that setting...
2026-09-04 13:04:12
10
chiefcommissioner1
chief commissioner :
Erigga for life
2026-09-04 00:48:40
17
____malika1
Numero Uno👑🌸 :
We love you Erriga💯❤️🥰
2026-09-04 19:14:41
6
www.icema
Iceman :
Erigga to the World!
2026-09-04 10:20:21
2
davisgreen099
🇳🇬 C.DAVID|FOOTBALLER2️⃣🔯⚽ :
why you dey call me thief? 😭😭 Erigga world best
2026-09-02 01:29:14
18
davidgavin1736
David :
who be Davido
2026-09-04 14:16:52
9
senior.man33
Free mazi Nnamdi kanu :
you are king for where Davido dey👍
2026-09-04 19:55:39
6
billionz463
Big Ray :
Erigga go first Davido carry Grammy
2026-09-04 09:30:35
5
officer.goodnews
officer.goodnews :
Erigga na celebrity?
2026-09-04 23:41:27
0
chidiozegbe007
Trump of Biafra ❤️ 💘 ❤️ :
you want release full album because of davido 😂
2026-09-04 22:13:17
1
big_party_comedy
BIG PARTY 02 :
Industry go hot this time
2026-09-04 22:21:30
0
To see more videos from user @eriggamusic, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About