surviving is willing Franklin everything else is bullshit
2026-08-17 17:45:08
0
hurt💔 :
ahh brotherhood en nor easy oo them say there is light at the end of the tunnel brother that tunnel long oo there is joy in the morning men dey commit suicide before day go break, work hard oo buh no forget say if na so bricklayer forget money pass elon musk, double ur hustle, men wey dey enter for betting shop for get houses and not dey addicted to betting it takes grace to be where u want to be in all see una at the top en nor easy Ezekiel buh emeka must to make am
2026-08-14 02:39:25
1
To see more videos from user @mosesquotes5, please go to the Tikwm
homepage.