@bailey6483: Never will I again guyyyy

Bailey | Queen of Tears
Bailey | Queen of Tears
Open In TikTok:
Region: CM
Thursday 13 August 2026 21:10:59 GMT
296198
33603
727
1113

Music

Download

Comments

ishimaprecious
ishimaprecious :
where una de go get able men like that?
2026-09-25 18:24:49
5
juliusraphinha001
Dãt's rãphíñhã :
Give ur life to Christ
2026-09-25 20:36:41
1
janetinusa
slim girl 😘🥰💕 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I swear to god,if you want pee e be like dey pour pepper for there
2026-09-22 21:00:38
142
olatgfl
OLATGFL✌🏻 :
😂😂😂 she’s actually talking from real experience
2026-09-25 14:09:36
53
mercyprosper0
Mercy 💙💙 :
I go still go back this weekend 😭😂😂
2026-09-25 21:26:32
8
realwealth50
Realwealth50 :
brotherhood shout power
2026-09-25 18:37:48
23
omoyemisi80
💕OLUWATOMISIN 💕 :
Anything wey pass afternoon to evening visit I no go
2026-09-25 14:58:57
21
humblewilliamsfx7
prinx Wiley FX🦅🔥🥂 :
mummy watching u saying this 🤣🤣🤣
2026-09-25 18:31:15
1
thessey97
Tessy :
Omoh if I no want, u nor fit force me oo
2026-09-25 16:26:21
10
user8220036566842
Queen chacha :
Ah swear, I come dey ask myself na so marriage dey be 🙄😂
2026-09-25 00:16:59
54
kenycollins1
Ekene 💚✨💙 :
see generation wey Dem crucify me for
2026-09-24 16:39:46
36
josyhot8
JOSY🥹🔥 :
My sister's all men are not desame ooo....I don't know if my guy is so gentle, understanding ,caring ... each time I spend weekends..we go for a date like dinner night movie night, clubs,go have fun... when we back we just kiss and cuddle that's all...we own eachother no rush..
2026-09-25 18:49:55
6
queenoftiktok3633
Queen of Tiktok👑 :
you mean like this
2026-09-25 15:58:11
18
oga.4rom.ug
oga 4rom ug🪴🪴 :
you should be nosa rex douta.....
2026-09-25 10:40:02
5
daddy.wez.life.ra
Daddy Wez (Life Coach) :
chai Gen Z are lost
2026-08-15 14:48:30
4
fizzyblink24
Mama🫂🥺🥹🥹🥺😭 😫💔 :
Best friend needed 🥺🥺😳
2026-09-25 15:22:12
6
1234chieffocus
Mr FOCUS ✌️ :
when u reach house
2026-08-14 10:52:26
194
john_08036079500
Joohn_pamm 08036079500 :
Jesus loves you
2026-09-25 18:11:53
4
spinko723
spinko ♥️♥️ :
omo u de talk oo
2026-09-10 17:19:57
6
user593770597653
TEMPLE C :
you dy get trust issue believe me am not like that
2026-08-13 21:40:24
206
valentinalupenz1
valentinalupenz :
omo to give u food sef go dey hard them and na once hunger go hungry you after the sleep over I no fit try am again
2026-09-24 02:40:18
28
switchthirty
Switch30 :
I just dey admire her beauty
2026-08-15 12:28:20
135
mukuba2003
niq-nizer Official :
how old are you
2026-08-14 08:18:53
84
peekaf_16
Peace Melody :
ah swear marry go hard me oo🤣🤣🤣
2026-08-14 22:33:52
88
actbloody.0
grēeñ lūñå ✨🩵 :
omo me self don talk am ooo nothing fit make me sleep for man house again till I marry
2026-09-19 09:51:19
23
To see more videos from user @bailey6483, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About