@og_clips.2: Most Insane Almost Goals In Football 🤏 #football #fyp #Soccer #fyp

OG_Clips.2
OG_Clips.2
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 14 August 2026 02:34:11 GMT
192832
36854
519
907

Music

Download

Comments

huzaifosman45
Huzaif Osman Roddy :
Did I just see Chukwueze dribble pass 5 players damn they said no one does what Messi does 😁
2026-08-15 10:31:46
732
bodybalance69
Pappy_Bodybalance :
That goal would’ve won Chuckwueze Puskas
2026-08-15 12:17:21
1423
kitan673
🫧✞OLAKITAN✞🫧 :
so Ankara Messi nah less😂😂😂😂chukwueze pass ham by far
2026-08-14 17:25:58
2494
athenseus
Mike :
ankara Messi dribble even keeper o, make una know wetin una dey talk, levels dey
2026-08-15 07:24:56
201
kadunasoldier2
KADUNA SOJA🦅☠️💀 :
who is Also watching from prison 😭.
2026-08-16 22:16:58
1
vimma15
Kylian :
Chukweze better pass Ronaldo😂
2026-08-15 10:13:33
83
nanayaw7824
￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴ :
Haha see how he dey fear 😧 for Ronaldo’s shot 😂😂
2026-08-15 10:29:50
607
wireless.sbgl
victor uche :
Chukwueze don k!ll meeeee… chisosssss
2026-08-16 22:03:06
2
eminadoboss
crespoeminadojose :
"Chukwueze ball hit the bar but Messi your own didn't, so why did they put your highlights na 😏. Di Maria own would have been better"🤣😂
2026-08-17 14:20:22
7
aquila.prince
AQÜIŁA 🦅 :
chukwueze dey mad... see wetin I we for dey use banter now, but em no score am 🤦
2026-08-16 21:32:12
5
chiboi_tonie001
chiboi :
that goalkeeper wey dive Valverde shot wetin dey him mind 😂
2026-08-15 08:07:07
336
kelvs.__
Honourable Kelvs🥶😈 :
Una wey say Messi Dey dribble pass Ronaldo, where Una Dey and abeg you go list the kind dribbles wey e Dey do
2026-08-15 09:35:39
5
just.akin2
Akinkunmi 😌 :
Till today, I no know watin this guy Dey think that makes him shoot from that range
2026-08-17 12:10:09
11
ayo_bami870
ℍ𝕌𝕊ℍ𝕀𝔼-𝕁𝔸𝕐👑🖤☘️ :
Chukweze from prime Maradona to prime Ferran Torres 😂
2026-08-16 12:12:13
6
ejime229
ejime :
we all know that Drogba reaction was edited, Ronaldo fans creating their own happiness
2026-08-15 18:20:48
5
raw_funds365
ℝ𝔸𝕎 𝔽𝕌ℕ𝔻ℤ📊💶📈 :
So nobody is talking about this guy bisycle kick 😏
2026-08-15 15:48:52
112
jr899796
ÈJÍRÈ🍀💥 :
if nah yamal do wetin chukwueze do we no go hear word again 😭
2026-08-17 18:53:34
33
jcruz_lapresido
🤦🏻༒𝕃𝔸 ℙℝ𝔼𝕊𝕀𝔻𝕆༒💔 :
na only messi own no touch bar 😂😂
2026-08-15 09:43:46
307
To see more videos from user @og_clips.2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About