why i no dey hear wetin this iceking dey talk champz for a reason
2026-08-31 22:54:34
148
joy baby :
Ochacho son good pass wizkid son na
2026-09-05 13:36:56
2
🫧Kael 🫧🇺🇸🇳🇬 :
Chapmz use raw and the other use studio
2026-08-20 23:12:34
313
kay boy 💜 🚀 :
even if i am a Davido fan
na wizkid pinkin na try
ice king dy use studio
2026-08-30 21:22:15
141
𝕁ONAH 𝔸UTO ℂONNECT 🇳🇬🇺🇸® :
davido fanz will support ice king make una no worry
2026-09-05 23:23:50
1
Felix Cassper :
If Wizkid reason him son for promotion the way Ochacho dey promote this ice cream, ehn, blood go surplus! 😂🔥
Champz no dey use him father money do promotion o. Man dey hustle on his own, so just imagine when they finally put hands together. The promotion go loud! 😂
2026-08-22 11:19:08
60
🤴🏽Adébáyò :
It’s giving 2pac and Notorious Big beef snack in their days these affirms we are living in a matrix.
2026-09-05 20:59:48
1
Taiwo💰 :
Na wizkid people just love no be him boy I swear,
2026-09-05 07:32:07
1
New taker :
WizKid son to the world 🌍🌎
2026-09-04 21:09:49
3
funny boy :
let's say the trout ice pass wiz son
2026-08-31 23:03:43
14
oluebube🌹🥰💕 :
Omoh Wizkid pikin o
2026-08-21 15:32:47
136
Og David :
like father like son
2026-08-20 13:40:45
100
Ijeoma :
Wizkid son all the way
2026-09-01 06:40:18
25
wizkid Badogum :
this is the right person
2026-08-24 20:56:47
17
B'ig BASH :
Champs kill am nah the real vibez be dis💯 like father Like son
2026-08-24 12:09:01
5
IB🌴📿 :
i judge with lyrics, so they're both good in their own ways
2026-08-22 14:56:15
8
Diamond 💎 💍🦅 :
Champs 💯
2026-08-21 07:07:52
14
ASK OF T.M.G💀☠️ :
ice king is the best bro ☺️
2026-08-31 15:07:20
23
ZANNIESTYLE & ZANNIEMAN ✂️ :
Forget money ice king sabi
2026-08-24 00:18:54
23
𝙾𝙶𝙱𝙰𝙵𝙸𝙰•𝙳𝚎𝙺𝙸𝙽𝙶🛳️ :
What are they saying?
2026-08-23 10:34:05
6
FORTUNE~Z :
The two is good
2026-08-21 23:37:14
7
kimberlylifestyle09 :
Ice king number one
2026-08-21 08:13:48
17
To see more videos from user @icekingochachofans, please go to the Tikwm
homepage.