Omo jokes aside boys dey suffer oo 😭 girls own better you fit just post ur vid fr status make one boy send you money for being beautiful but man who wan give am? If him no work fr his own money nothing for him omo tbh boys dey try .
2026-08-18 11:30:48
4545
Bella🎀🥰 :
Make both gender hustle 👌
2026-08-15 05:26:45
4265
Emmy auto's :
some boys dey eat once a day Joke aside !!!
2026-08-18 17:47:04
464
Precious🥹💕 :
As I no Dey stress any boy, make no girl stress my brothers oh 🥺
2026-08-18 15:57:44
551
ŐĽÃ🙂↔️ :
Me wa de drink garri 😔😔 how I won take spend for girl 😅😅
2026-09-02 17:20:13
1
bestmanjnr2 :
Naso one bill me for talking stage then I told her not in my position to do that na so she ask me Wetin i go fit offer ??😂😅I collected ur number dat day u Dey bill me dat same day 😂😅
2026-09-02 04:54:08
1
NATTY🛍️❕😈 :
Even me wey be gal if my mama ask me for money I no get body go just Dey pepper me overthinking go wan finish me,con imagine say nah you be the only boy wey Dey provide for the family pass💔😒
2026-09-01 03:37:41
1
Joe Allian :
Love is love, Money is money, Love is not money, Money Money is not love, All we need is money but love gonna come after money, May the money and love locate you all the days of your life
2026-09-02 03:14:14
1
Phillip :
Jokes on them,I’m not even broke I’m handsomely poor
2026-08-14 21:49:48
1594
𝕻𝖗𝖊𝖙𝖙𝖎𝖊𝖘𝖙 𝕯𝖔𝖗 🤍 :
Make everybody go work case closed😭😂😂
2026-08-18 11:45:46
61
Olamilekan :
Nah, our generation was supposed to come into this world first, I swear. We would’ve settled everything by now 😂
2026-08-18 10:06:21
16
FIMIDARAIRE🖤🍁 :
I dey pity una sometimes ehn😂😭,because we girls can ask our friends or call people,but you see guys ehn omo May God bless you all❤️.
2026-08-18 15:34:17
156
To see more videos from user @sayheytopower, please go to the Tikwm
homepage.