God go do am for u bro ,keep pushing u will be lik ur boss soon and be among believe
2026-08-14 22:28:11
966
Evil taker👹 :
Call me a fool if your phone is not on your left hand 😁😂
2026-08-15 17:14:32
41
🐍𝓔𝓜𝓜𝓐𝓝𝓤𝓔𝓛🪵🍁🕷️ :
Omo guy abeg I don try na 🤕😣Abi my turn never reach
2026-08-14 21:44:28
63
A lot :
Me as landlord pikin abeg Mo nah carry me reach there a never chop since 🙏🥹🥹🥹
2026-08-16 10:28:04
10
jackal is back 🙂↕️🎊 :
brothers self don dey hide update
2026-08-15 13:55:20
18
pop boy🦂 :
waiting be this?😃😆😆
2026-08-15 22:34:16
8
PB.,Chamilôň💔🫀 :
I swear bro
2026-08-15 06:42:37
1
emmyfundz513 :
My brother don do am na❤️❤️❤️🙏🙏🙏🙏
2026-08-15 05:12:03
3
ohis yaya 🇨🇦🇺🇸 :
God abeg 🤲
2026-08-15 05:37:58
1
lampardfx5 :
I swear
2026-08-15 04:21:02
1
🌲Shïñä_Péllä🌴 :
4 month left omoh 😢
2026-08-15 01:05:17
23
𝕬𝖈𝖙𝖎𝖛𝖊 𝖑𝖔𝖗𝖉 💰👌 :
Sweetest moment
2026-08-14 21:40:02
4
Big_Kell¥ :
Aswear
2026-08-14 23:32:19
1
tema🎖️B🦅🪙 :
I could remember broo💔 Omo just Dey work and pray, e go play you go see
2026-08-15 16:14:43
19
A.S.K of Lowkeyfunds 💰🇺🇸 :
Omo God i just need to be successful in life no matter what lord answer my prayer 🤲
2026-08-14 18:44:32
20
Don🫶❤️Cash 💰🦅 :
if to be honest I don even tire to Dey drink Garri but who I wan tell? Who send me come life ? but even Dey garri I never see since morning and I don cry like 3times today and na night I go complete am if I fit finally see garri drink 💔😪😭😭😭💔💔💔 😭
2026-08-16 02:42:34
2
✞ 𝐆𝐨𝐝 𝐢𝐬 𝐋𝐢𝐟𝐭𝐞𝐝 ✞🦅 :
That feelings is something else
2026-08-14 21:46:19
8
ceobigsamstiches :
I pray me and my brothers be on this kind of convoy soon
2026-08-14 21:57:11
18
royal nation🥷🥷 :
I pray we both win inshallah ❤️
2026-08-14 21:46:55
5
꧁GRE̤A̶T̶•ღ✮꧂💚🧃 :
𝒐𝒎𝒐 𝒈𝒐𝒅 𝒘𝒉𝒆𝒏 𝒅𝒐 𝒂𝒎 𝒇𝒐𝒓 𝒎𝒚 𝒃𝒓𝒐𝒕𝒉𝒆𝒓𝒔👬 🙏
2026-08-15 04:53:19
6
Kizito Maduabuchi :
yes oo
2026-08-15 09:14:39
2
BIG PRAISE 🫥🫠🚀 :
2026-08-14 20:48:26
2
To see more videos from user @kingburna71, please go to the Tikwm
homepage.