You see that data can remove clothes from person neck😂
2026-08-18 07:29:11
4
AROLE JESU :
😁😁😁 exactly but with GOD is very easy
2026-08-15 20:30:20
34
myablegod :
this is really 😂😂😂🤣
2026-08-18 09:01:43
1
Emi Lion 🦁💚 :
Journey of a thousand miles 😂
2026-08-14 22:01:36
9
funmi💦💞 :
At least your plan reach rent na food my own stop 😂😏
2026-08-17 16:31:08
19
Timzy🔥🔥 :
My own no even start 😹😹
2026-08-17 21:08:38
4
Adejoke :
Mtn data ti fe gba aso lorun mi😂😅
2026-08-17 20:37:27
11
Covenant peace ✌️ :
i can't stop laughing 😂😂😂
2026-08-16 19:39:50
3
Mr Last Born :
omo since 2024 wey I buy land i never make ordinary corner peace, talkeless of doinhg anything on it, although na there i do one sheld way i dey leave inside, make God just help us all together ❤️🙏
2026-08-18 06:50:30
5
sulymanfolohunsho :
Data is life 💯, no wonder am hungry and still use my last card for data 😀😀
2026-08-17 22:02:56
6
DON RICHY :
una no serious for this app. I swear 🤬 😂😂😂
2026-08-14 19:54:30
3
TALKATIVE MAN MUST SURVIVE 🥷 :
MAN MUST SURVIVE 🏍️🥷
2026-08-14 23:17:24
1
TUBLACK :
omo na true life story oo
2026-08-14 23:20:49
2
SIR DESMOND :
to reach land go far ooo not to talk of car and japa
2026-08-16 07:46:13
0
Ola royal 🤴 :
Omo Olofar ooooo
2026-08-17 19:34:14
1
OLOGUNDUDU :
no I tualy u
if u can think of this u re great 👍 ❤️
2026-08-17 20:14:44
4
user94918516692 :
I swear, it's funny but makes sense
2026-08-16 21:29:29
3
CROWN0️⃣0️⃣1️⃣ :
Nah immediately I post ham for my WhatsApp status make them see say if he easy for them no mean say we lazy for here 😢🥺😂
2026-08-18 09:35:17
2
GeeMonie DG :
Nal so real hustle be oo , u no lie oo
2026-08-18 08:47:57
1
Ayofe :
U go think say e funny 😎😭
2026-08-17 21:58:28
1
To see more videos from user @olowookere2740, please go to the Tikwm
homepage.