@topedit002: bro done forget say him dey house 😁😂😂 #Top_Edit002 #500k #edit #trendingvideo #goviral

Top_Edit002
Top_Edit002
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 14 August 2026 19:42:04 GMT
326331
39473
604
6583

Music

Download

Comments

roland_etz
roland_etz :
Who be that guy wey the wife Dey follow talk
2026-08-16 22:50:35
1
pre_cious_blink
MR.MAN :
Everywhere go first Watin again 😂
2026-08-15 10:15:02
382
developerdc
Praise Richard :
make our oversabi no put us for trouble 😂😂
2026-08-16 10:25:03
417
mrnoni101
MR_NONI_101 :
Dem don warm me about self control but my mouth no gree me 😂😂
2026-08-16 08:48:47
2
wealth.copiers.ltd
Wealth Copiers Ltd :
For real is gone ooo😂😂😂
2026-08-17 09:43:39
3
emacose
Emacose :
Tell them say na me😂
2026-08-16 13:00:50
68
sunday.c.allison
D.D.S.KILLER :
everywhere go first wetin again?
2026-08-16 19:41:28
2
wumibabe33
Mhiz OMOWUMI ♍️💞 :
omor this man dey always forget him self..ohh chim
2026-08-15 11:39:30
56
patient.friday5
𝔅𝔢𝔩𝔩𝔞🎀🧸 :
Shadow banned people where una dey 👀
2026-08-16 05:54:53
64
of.diko
𝙳𝚒𝚔𝚘 :
tell ur wife say na prank
2026-08-16 13:26:05
98
ronkibaby
Ronkibaby💙💙 :
Something dey inside that food 😅😅😅
2026-08-16 22:28:51
13
ankos_36
Anthony A.A.A :
chaiii
2026-08-16 08:12:10
17
martinxraw13
Martinxraw :
I have watched this video for over 9120879559 times 😂 Opay, and it's so funny that you'll see Martins on the name 😅😂
2026-08-14 23:30:03
40
wizzy.317
Wizzy :
They way he dey take give direction they make me laugh baba nah area
2026-08-15 10:49:54
15
sugarplum467
Favy💛Gold🌹💕❤️ :
shadow banned people where una dey 😭😂
2026-08-15 18:39:18
18
okebinteriors
OKEBINTERIORS :
just dey go jigawa
2026-08-16 08:32:31
6
greatnesswest01
🕰️🏝️🧌⚡️🌖 :
Dat food Dey work wetin no good
2026-08-15 09:02:10
6
declairamah
Stanley MLS 🇨🇲🇳🇬 :
he is gone 😞
2026-08-15 21:35:33
8
f.00154
ÏFËÇØ.001 :
I go still deny asap asap nothing you wan tell me
2026-08-17 05:06:32
2
mrshawarmaking1
Mr Shawarma King :
chi mo 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-16 07:58:10
1
To see more videos from user @topedit002, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About