who tell you say we dey mumu like that again..1988 wey wey don learn. na them they give us now oo
2026-08-18 01:55:42
1
Nuel :
Na you go tell me wetin I go do?😂😂😂😅😅
2026-08-18 20:15:43
1
Gee :
So if I no get make I leave woman? But if I get make I find woman? I no wan tell you waka
2026-08-18 14:55:49
1
Gerald :
Leave woman keh, I will go for the rich ones ooo
2026-08-15 13:38:00
240
adoration :
must money be involved in a relationship?
2026-08-15 07:51:29
457
Sprint :
No leave woman oh but no try get serious babe 😂😂
2026-08-16 12:17:04
84
@OM-BM :
I for take ur advice but this rain too much oo
2026-08-17 17:11:51
1
Amira pv Alhdaba :
not all girls are gold diggers 😂
2026-08-15 07:22:57
82
J🅿️♓ :
Woman wey dey bill you like that no love you
2026-08-16 05:34:20
21
P & P :
na rich woman we get
2026-08-17 18:31:03
1
Coded details 🅿️🔋 :
I don’t want to suffer person sister na y I kuku Dey single jejely 😂😂
2026-08-15 08:18:55
20
CHIDIEBERE :
What if women no gree leave you?
2026-08-16 17:27:40
19
wisdom best :
can I marry this lady? this is my spec, Good advice.
2026-08-15 10:11:49
17
Funnydedozzy :
So if I come get money I go come find woman?
2026-08-16 16:11:22
9
juninho :
my sister God go blessing you 🥰🥰🥰
2026-08-15 06:12:21
36
divinepraise727 :
best advice of the year
2026-08-15 08:21:15
6
SOLO♧ :
thank u for the truth
2026-08-15 08:15:30
5
KOHEARTED :
As a young man trying to build your life, look for a supporting partner, not a liability. Find someone willing to stand with you through the struggle, grow with you, and be part of the journey..not someone waiting to enjoy the results.Let her witness the struggle. Let her contribute to the growth. Build together.Because honestly, if I build everything alone and become completely comfortable in my own world, any woman who comes afterward may only feel like an interruption to the peace I created.And I don't want to become that man.Build with someone while you're still building, or don't be surprised when success teaches you how to live without anyone.
2026-08-17 03:39:59
15
chyjude5 :
share my money with woman i never understand oh
2026-08-15 06:35:03
6
Kenneth :
i swear this thing wey this lady dey talk for here na pure truth
2026-08-15 09:15:04
10
Canadiana Jack :
like me I don't have money but I love women too, omo na only God go help me oooooo
2026-08-15 08:07:47
7
oriji chimezie :
no be joke ooh...
it sounds funny but she's right...
na y I dey single
2026-08-15 07:18:33
16
Top man👍 :
is lie not every woman they asked man for money
2026-08-15 15:30:14
14
OZCHI $HOE PLACE :
my baby is different
2026-08-15 17:49:36
6
To see more videos from user @jennycontent.girly, please go to the Tikwm
homepage.