As the money sweet to collect, you gat do the work too😂
2026-10-12 16:04:22
0
Boss lady :
na why My babe say he can't come to my store oo😂🥰
2026-10-11 15:47:53
0
@Ollyfash ✂️ :
My babe. Know this already
2026-10-12 07:47:40
0
sdj omoba :
U go explain tire if the cloth get burnt
2026-10-12 11:22:02
0
Jojo🇳🇬🇬🇧 :
arghhg your own dey gree put button
hold am tight ooo
2026-10-11 15:14:51
0
Prosperstyles lifestyle :
I no trust anybody with my client cloth for ironing oo😂
2026-08-16 12:27:53
402
ØLÄ :
Even my mechanic friend done sabi tack button 😁😁
2026-08-15 21:08:23
264
MimiDtailor342 :
As tailor Watin Una Dey use babe do?
2026-08-15 20:10:12
67
KAYY :
my own dey come press phone, chop and sleep ni ohh 😂
2026-08-15 19:49:12
66
Confibest Clothing ✂️🧵🇨🇦 :
I hope you have told her the rules and regulations of your iron
2026-08-16 14:22:48
10
kanni🥰💛🥶 :
I wish i fit post video how my babe dey bounce on iron 😂 i dey intentionally keep cloth for am ni she good for ironing die😹 make cloth be 100 she go calmly iron am perfectly and she sabi tack button 😂 but she no wan dey come not until she confirm say i no get work 😂 i don misuse my baby
2026-08-16 15:38:41
14
Soft fini❣️💋🥰 :
I can relate to this when I once dated a tailor guy😂he really used me as an apprentice 😂😂
2026-08-17 12:14:03
9
ÀBẸ̀FẸ́ OMOKULODO :
My own case dey different ohh. I no dey fit work again if she don come. Work don stop till she leave ni yen ohh
2026-08-16 10:02:10
20
adegbolaadey :
what happens if you're both tailor
2026-08-19 14:06:15
5
Harkin_jide :
Marry am o. 😂😂, my own no sabi anything 😂
2026-08-16 10:21:25
6
Rocky 😍🌴 :
Until she burn customer clothes 😂
2026-08-15 22:01:04
6
Mkhayr_tailor :
omo e b like I go go get babe too 😳 😁😁
2026-08-16 09:57:24
5
Rebecca :
Omo na my oga gf be that she Dey help me well well I love her 😁
2026-08-15 20:22:56
13
kingsmen_attaire :
If my work was just fixing buttons it would have be ok🤣🤣🤣. My own add managing of he social media account join 🤣🤣🤣🤣
2026-08-15 19:58:50
5
Joy babe🌺 :
This is my sisters inlaw🤣🤣
2026-08-17 18:16:26
2
SAMMYREX CLOTHING :
God strengthen us wey single
2026-08-17 16:44:05
2
Mr Dott :
You must do something o😂😌
2026-09-09 10:34:00
1
FUNNY JEFF 🔥 :
we are both a fashion designer ✅💯
2026-10-07 19:45:08
1
Y.O.M.I :
😂😂😂guilty
2026-08-16 12:13:04
1
@anikkystitches25 :
any time my husband, big sister, little sister, except my mummy come greet me dey go see work do oo I no go lie for you 😂😂😂
2026-09-19 19:55:35
0
To see more videos from user @thekingstailor7, please go to the Tikwm
homepage.