@ti_etieno: Oremi 💕 #goviral

Ivana Official
Ivana Official
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 August 2026 13:02:13 GMT
315546
64595
1635
802

Music

Download

Comments

christabel_onyinye
CHRISTABEL💕 :
Be like Ragz na Davido fan because I no understand you again😁😁
2026-08-15 13:46:00
2493
azeezsneh001
@Azeezsneh001🩺 :
All of una go leave wizkid one by one😂😂
2026-08-15 13:37:08
2015
30bghenry001
Henry Warri prince💷💸🤑 🇧🇪 :
this is not Ivana I'm very sure that is AI 😲
2026-08-16 18:54:59
2
princefrank635
Prince frank :
See as she Dey sing am with passion and joy 😂 wizkid and Tumise wan spoil your life before 😂😂😂
2026-08-15 14:45:35
644
justadawise
Adawise :
You don switch ke, abeg we don full oo
2026-08-15 14:06:02
1368
lastdawta5
🙂‍↔️ :
Baddest💕💋
2026-08-15 14:09:35
365
loveth5017
Loveth💔🥀 :
I be wizkid FC that does not mean I hate davido or I won't vibe to his songs
2026-08-15 15:26:33
128
vincentbest20
VINCENT BEST :
make ona help me tell am say na davido song oooo
2026-08-15 15:31:11
412
holamidetunde
THUG BOY :
ivana we don complete ooo
2026-08-16 17:30:36
1
realfavour34
𝔽𝕒𝕧𝕖🎀 :
we all love davido right 💃
2026-08-15 13:31:08
1300
don_cb
DON CB :
All of una go leave wizkid one by one😂😂😂
2026-08-16 17:27:43
12
meer58a
meera :
no mind them but baddest for life 😅
2026-08-16 15:24:35
1
vickyray__
Vickyray 🎶 🦅❤️ :
I vibe to Davido songs too and I know my limit of streaming his songs 😂 if I chop one of his songs a day I Dey chop my idolo full album next
2026-08-15 15:44:31
19
ayormide.assurance
Ayormide Assurance :
shebi WizKid fans the see this Ivana abeg we no wan wahala oooooo
2026-08-15 20:34:16
7
juboy001
juboy001 :
I be wizkid Fc but na this album 💿 Mk me join davido
2026-08-15 23:51:33
13
micheal_divine
Ogechi🌸 :
Being an fc fan doesn't mean we can vibe with Davidos song 😏
2026-08-16 08:28:23
12
judithbliss224
Judith 💥 :
pretty girl's love Davido 😍
2026-08-15 13:40:17
140
bignita25
ANITA❤️💕 :
We don complete ooo
2026-08-15 18:19:33
19
blue_ble28
️nonchalant blue :
Na when u find true love you go know say davido na the true 001
2026-08-15 14:04:27
134
thatgirl_vail1
⋆˚࿔just vail💕 :
Shadow banned people where una dey??😂😂😭
2026-08-15 13:08:15
193
anurika.19
Anurika✨ :
So because she's a Wizkid fan, she shouldn't vibe to Davido songs? Una sha😂
2026-08-16 11:55:59
5
To see more videos from user @ti_etieno, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About