The hustle is real, may God bless everyone efforts.
2026-08-20 16:40:58
1
amry pretty :
this one is not for pregnant women like me 😌😌😔
2026-08-20 19:26:30
0
Onosky1 :
at the end they will almost drop everything
2026-08-16 12:43:38
172
Afua Apaa :
If you mention price all hu na put am for down …
2026-08-20 14:10:58
1
g-gurl :
for my life i no go ever try this tin again😏 D kin blow wey dem give me for eye dat day ehn!!! only God know how i take reach house dat day😩😩
2026-08-16 20:29:27
40
clean.with.treasure :
Select 50 but later buy 5😂😂😂
2026-08-20 16:45:20
0
AKURE WHOLESALE THRIFT :
This kind thing Ehn I no Dey allow am for my store again.at the end they no go buy more than 5.they go con Dey show to each other one by one.God help all of us wey Dey open for grader🙏
2026-08-20 14:04:00
2
Princess gold :
Who no strong no de put body for thrift business
2026-08-16 07:58:06
63
@teema /love :
will the seller money complet
2026-08-19 08:13:02
0
Joyful 🌼🫧 :
For okirika wa no Dey last
2026-08-17 11:39:19
8
splashy_ baebii🌹❤️ :
which market please
2026-08-15 23:38:58
7
IFY GOLD💴 :
How life flips🥺 I was like them 🥺 I will go very early to select nieces for my customers 🥰 God of elevation visit everyone
2026-08-16 13:16:30
18
Precious of Good Life 🌹❤️🩹❤ :
nah to pack😏once they hear price them go buy just 2😂😂
2026-08-16 09:28:02
19
eveozioma :
which market is this please
2026-08-17 16:57:47
0
Joyce baby💕💕 :
At the end Dey will just pick 3
2026-08-17 10:07:41
6
Nmeso 🥰 :
omo the day I followed my sister to okirika market omo as them open bale nah so them push me keep for chair I no stand again my sister laugh me tire 🤣🤣🤣🤣
2026-08-16 20:28:29
3
Vicky 💫 💕 🦋🦋 :
Nah free make i come carry 😂😂😂😂
2026-08-17 09:51:18
0
Wicked Bella :
hmm the business no easy ohh
2026-08-15 23:39:04
12
Amygold bags onitsha :
Is the cloth for free?
2026-08-17 06:23:56
0
GOD IS THE GREATEST :
where is the best place to get thrift in Lagos pls
2026-08-17 17:54:16
2
THRIFT VENDOR IN SAPELE🛍 :
Sister blessing o😂😂😂😂
2026-08-16 19:47:36
1
@@Elle_Somebody 🥰😍 :
den no go later buy ooo
2026-08-20 11:42:18
3
marya nanpon :
location please
2026-08-17 06:18:28
0
Joy :
please huck market is this
2026-08-17 09:09:26
0
To see more videos from user @thriftbyrk1, please go to the Tikwm
homepage.